Wizkid – Bad To Me (Apple Music Live) Lyrics

Wizkid – Bad To Me (Apple Music Live) Lyrics
Bad To Me (Apple Music Live)
Wizkid
    Lyrics copied!
    Bad To Me (Apple Music Live) Album Art
    "Bad To Me (Apple Music Live)." - Wizkid

    Album: Apple Music Live: Wizkid
    Track No: 12
    Highway, burst it my way
    This kind of body don dey cause migraine
    And when we leave we fit do am your way
    Or if you want, we fit do am my way
    High way, 2 shots I don take
    You turn me on, I no dey go I wan dey
    I no dey care say the bad mind dem pree
    Money on me mind all day
    Lose my way o
    This kind, this kind love, yeah
    Wey dey make me want more o
    Come my way o
    This kind, this kind love, yeah
    I dey want for the night
    Make I know how you feel how you want am
    Lady, girl, say your body bad to me
    Pass make I choke make I feel am
    Baby girl you know as e be o
    Yeah we dey love till the morning
    Bad girl addicted to me
    Only you know as e dey do me
    Only you know as e dey do me o, oh girl
    E-ye, ge-ge (E-ye, ge ge)
    Yo-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
    Casamigos (Casamigos)
    For my amigos (For my amigos)
    Wa je ogede (Wa je ogede)
    Baby, wa je ogede (Wa je ogede)
    E-ye, ge-ge (E-ye ge ge)
    Kon se iyepe (Kon se iyepe)
    All for you, baby
    If that money dey too much say make you talk
    Cos you know the money long
    Uh yeah! Break your back with it
    Yeah, na me and you dey talk no one involved
    Baby girl, make I indulge you yeh
    Lose my way o
    This kind, this kind love, yeah
    Wey dey make me want more o
    Come my way o
    This kind, this kind love, yeah
    I dey want for the night
    Lady, girl, say your body bad to me
    Pass make I choke make I feel am
    Baby girl, you know as e be o
    Yeah, we dey love till the morning
    Bad girl, addicted to me
    Only you know as e dey dome
    Only you know as e dey do me o, oh girl
    E-ye, ge-ge (E-ye, ge ge)
    Yo-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
    Casamigos (Casamigos)
    For my amigos (For my amigos)
    Wa je ogede (Wa je ogede)
    Baby, wa je ogede (Wa je ogede)
    E-ye, ge-ge (E-ye ge ge)
    Kon se iyepe (Kon se iyepe)
    Casamigosas
    E-ye, ge-ge (E-ye, ge ge)
    Yo-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
    Casamigos (For my amigos)
    Wa je ogede (Wa je ogede)
    E-ye, ge-ge
    Kon se iyepe
    E-ye, ge-ge (E-ye, ge ge)
    Yo-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
    Casamigos (For my amigos)
    Wa je ogede (Wa je ogede)
    E-ye, ge-ge
    Kon se iyepe, okay

    Writer(s): Ayodeji Ibrahim Balogun, Richard Isong & Samuel Awuku.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Bad To Me (Apple Music Live)

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!