Sarkodie & Reekado Banks – I Know Lyrics

Sarkodie & Reekado Banks – I Know Lyrics
I Know
Sarkodie & Reekado Banks
    Lyrics copied!
    I Know Album Art
    "I Know." - Sarkodie & Reekado Banks

    Album: I Know - Single
    Track No: 01
    Ahn Reeky Baby o
    Oh nananana
    What you heard about brother brother?
    What else Obidiponbidi
    Them talk nyama nyama
    Them wan scatter this loving matter
    Them say I waka waka
    Follow Ruth and her sister Abena
    Oh baby I know say, you know say (You know what time it is)
    I love you. No be them say
    I know o (I know oo)
    How e dey do you I know
    The way you love me I know
    Say you don't need to inform me
    I know o
    How e dey do you I know
    The way you love me I know
    Say you don't need to inform me
    This be the song for all the lovers who is tryna make it in life
    Moa moshɛ ghetto you sacrificing your night
    At the end of the tunnel, there will be light
    Nothing dey come easy, baby we for fight
    I dey dream
    How I go fit make my Joley proud
    Sɛ nia mendwum bɛ hitti na me movie crowd
    Make you no stop cos maybe your time is now
    Don't you let anybody push you down ɔdɔ
    All the passion and the determination
    Effort aa wodi shɛ ɛdwuma ni mu ni wo dedication
    Wayɛ wafemu diɛ you just waiting for confirmation
    Afissɛi na yɛɛ paapy moet for celebration
    Yɛn Nya no prɛ ko pɛ my baby we for sacrifice
    Keep up the hustle
    Make we dey push till we satisfied
    Baby you ain't got to worry over nothing
    I swear say e go happen
    You don't need to prove to me how you love me
    Cos baby girl
    I know o (I know oo)
    How e dey do you I know
    The way you love me I know
    Say you don't need to inform me
    I know o
    How e dey do you I know
    The way you love me I know
    Say you don't need to inform me
    It's not a joke
    Hard to make it from the underground
    Mummy no get money, Poppy too is not around
    It's not a joke
    Yeni sika kraa yedi kɔ town
    Yaa nanti saa yeni koswia no ayɛ brown (E no be joke)
    I know say you no like the way it sounds but
    Ntsɛ kraa wedding bells going down (So you for cope)
    Enɛ na yen nya diɛ yebedi o Nanso
    Debidebi yɛ yen aa na yɛ charge pounds
    So u really really need t tell me baby
    Cos I know you be ma ride or die
    Y3 sori kraa na yen nya di3 ye baby
    But still aa wo choki by my side
    Na s3 medikal eek ware fella diaa
    I never go fit take you for a ride
    Baby you ain't got to worry over nothing
    I swear say e go happen
    You don't need to prove me how you love me
    Cause baby girl
    I know o (What else)
    How e dey do you I know
    The way you love me I know
    Say you don't need to inform me
    I know o
    It shows
    It shows (It shows)
    I know
    It shows (Ain't got nothin' on you)
    Obidiponbidi
    What else
    Posigee on the mix

    Writer(s): Michael Owusu Addo.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    I Know

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!