SPINALL – Tatashe (feat. Crayon) Lyrics

SPINALL – Tatashe (feat. Crayon) Lyrics
Tatashe
SPINALL (feat. Crayon)
    Lyrics copied!
    Tatashe Album Art
    "Tatashe." - SPINALL (feat. Crayon)

    Album: Grace
    Track No: 02
    Top Boy
    Wa wa wa yh
    DJ Spinall
    Oya shake ukwu oshey
    ego dim na pa my baby
    Wa jeka soro honey
    eh Anything wey you want say I get plans for you
    I no go bobo you
    40 bottles for you
    Leave Amaka for you
    oh oh
    Tatashe lomo yen o
    The way you whine e dey wonjure me o
    The way she twist e dey ginger me o
    hmm ma pami o
    Tatashe lomo, yeh
    The way you whine e dey wonjure me o
    Shalewa I go wonjure you o(Ladies)
    hmm ma pami o
    Won mo pe won kere si wa o
    Ah Ego dim na pa my baby
    Omo je ka Milipi lo
    Ah Ego dim na pa my baby o
    I must to off tonight
    Ah Ego dim na pa my baby
    Jaiye e lo tomorrow no sure
    Ah Ego dim na pa my honey o
    Oshey
    eh ehn eh ehn
    1, 2
    Won ni won wa mi o
    I dey for moon o pelu Spinall
    tan, no, no
    Shaye o, all the girls dem
    Won fe la tan, tori e mo ke
    eh ehn
    Yawa dey, Yehh
    O di dan dan
    My baby na fire dispenser o
    My baby dey scatter agenda o
    Yawa dey, Yehh
    O di dan dan
    My baby na fire dispenser o
    My baby dey scatter agenda o
    Tatashe lomo yen o
    The way you whine e dey wonjure me o
    The way she twist e dey ginger me o
    hmm ma pami o
    Tatashe lomo, yeh
    The way she whine e dey wonjure me o
    Shalewa I go wonjure you o(We in the building)
    hmm o fe pami o
    Won mo pe won kere si wa o
    Ah Ego dim na pa my baby
    Omo je ka Milipi lo
    Ah Ego dim na pa my baby o
    I must to off tonight
    Ah Ego dim na pa my baby
    Jaiye e lo tomorrow no sure
    Ah Ego dim na pa my honey o
    Won mo pe won kere si wa o(DJ Spinall)
    Ego dim na pa my baby(Cray)
    Omo je ka Milipi lo
    Ego dim na pa my baby o
    I must to off tonight
    Ah Ego dim na pa my baby
    Jaiye e lo tomorrow no sure
    Ah Ego dim na pa my honey o
    DJ Spinall ja won si
    Ozedikus nwanne
    Oya ja won si

    Writer(s): Crayon, SPINALL, Ozedikus & Sodamola Oluseye Desmond.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Tatashe

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!