T.I BLAZE – Yawa (feat. Backroad Gee) Lyrics

T.I BLAZE – Yawa (feat. Backroad Gee) Lyrics
Yawa
T.I BLAZE (feat. Backroad Gee)
    Lyrics copied!
    Yawa Album Art
    "Yawa." - T.I BLAZE (feat. Backroad Gee)

    Album: El Major
    Track No: 03

    It's been a cold journey
    E no easy for the side me I came from
    Mama say no money
    Steady days on the streets mehn I'm far gone
    I do my hustle, I dey throw my jigga
    Dey one side, I dey pop my liquor
    Bad energy wan dey ruin my moral
    Got milli' hits, am a one-man soldier, ah-uh
    Omo nah bigi bigi backa wey you carry carry
    Na why I no fit ever tell you say me I no do again
    And make sure say your answer really tally tally to my questions
    Unless you go face yawa
    Your eye go clear, you no go fit talk nothing oo
    All the secret things wey you dey yarn
    Wey me dey hear, but dem mean nothing
    You go face yawa
    Unless you go face yawa
    I'm the man with the power, she wan do me in the shower
    Girl, I got less than a hour
    Please don't give me yawa
    Cah I ain't got time for that nonsense
    Welcome to London, she thought it was Compton
    She wan chill with the big boys
    Bam bam boogie with the big toys
    Brrrrrr, big noise (Buh!)
    Bae, you can't duck for cover
    Baby girl, I can protect you, no other
    Omo nah bigi bigi backa wey you carry carry
    Na why I no fit ever tell you say me I no do again
    And make sure say your answer really tally tally to my questions
    Unless you go face yawa
    Your eye go clear, you no go fit talk nothing oo
    All the secret things wey you dey yarn
    Wey me dey hear, but dem mean nothing
    You go face yawa
    Unless you go face yawa

    Writer(s): T.I BLAZE, Backroad Gee.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Yawa

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!