Burna Boy – African Giant Lyrics

Burna Boy – African Giant Lyrics
African Giant
Burna Boy
    Lyrics copied!
    African Giant Album Art
    "African Giant." - Burna Boy

    Album: African Giant
    Track No: 01

    Tell 'em Africa we don tire
    So here comes the African Giant
    Many, many people don't try ah
    But you can't test the African Giant
    Emi omo logo logo
    E no get e person ti mo ni no no
    Making dem loko oh no
    Make you no dey do like otokolo

    See nobody do it better' better than me
    Can't nobody do it better
    Check am and see
    I know say one day e go better
    I go carry grammy
    Because anything wey better require planning
    Don mi don mi o

    Nothing you can do
    Because god no give you
    More than you can handle
    Na so dem mama go bella
    'Ebelebe lo'
    Na so dem papa go hala
    'Ebelebe oo'

    Ogododelugo chi chi
    Ogododelugo chi chi
    Ogododelugo chi chi
    Ele li le le oo
    Ogododelugo chi chi
    Ogododelugo chi chi
    Ogododelugo chi chi
    Ele li le le oo

    Tell 'em Africa we don tire
    So here comes the African Giant
    Many' many people don't try ah
    But you can't test the African Giant
    Emo omo logo logo
    E no get e person ti mo ni no no
    Making dem loko oh no
    Make you no dey do like otokolo

    Writer(s): Burna Boy.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    African Giant

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!