Shatta Wale – Wonders (feat. Olamide) Lyrics

Shatta Wale – Wonders (feat. Olamide) Lyrics
Wonders
Shatta Wale (feat. Olamide)
    Lyrics copied!
    Wonders Album Art
    "Wonders." - Shatta Wale (feat. Olamide)

    Album: Reign
    Track No: 09
    Wonders, Wonders Wonders
    I say i go dey
    happen Oole
    CHAMPION
    BADO
    Shatta Wale eee!
    Wonders, Wonders, I say dem never see wonders
    Wonders, wonders, champion wonders
    Me first, me first, who you dey compete who cares
    I be this, i be that forget all of them, dem be school girls
    Naa fufo Bhim breast, If shatta no dey no press
    Yes I be your same paddi, I be your same naughty
    This no be new dress
    Wonders, Wonders, I say dem never see wonders
    Wonders, wonders, champion wonders
    Ay, wonders, wonders, I see no fif, iya oldest
    Champion world best, God's plan awale fini first
    Bidri, Hommie wan dance, omo se wo, where the fkers
    Wey dey sofi sela boti prokas,
    Money pw3 ne droboti postcast
    Ama wo pi ni me me loss Gad
    Ama Ghana she dey ser propap,
    Shatta Wale Tuwale
    Awolologom badda wale, ati sixteen boti was tris
    Mozi hustle bi de gon biti Nineteen
    Wode next year, mo ma taati mokohob zab ni
    Mo dem Gbati
    Wonders, Wonders, I say dem never see wonders
    Wonders, wonders, champion wonders
    Wonders, Wonders, I say dem never see wonders
    Wonders, wonders, champion wonders
    Militant, Militant, Everybody know
    Shatta Wale Militant
    Ini one killer man, imi say mi na one killer man
    Show miracle haleluya this ami tabernacle
    Show me money
    Make I show you vote
    Show me love
    Make I show you God
    Wonders, Wonders, I say dem never see wonders
    Wonders, wonders, champion wonders
    Wonders, Wonders, I say dem never see wonders
    Wonders, wonders, champion wonders
    Oya Wonders, oya wonders
    Big Boobi and a big nyaash, Nyaash! Nyaash!
    Oya big boobi and a big nyaash, aash! aash!
    I be ashawo but i get class, class! class!
    And I no dey worry because I get cash, Cash! Cash!
    If you feel the rhythm oya follow match, match! Match!
    Wo dey play me like football match, Match! Match!
    B'cos all my guy dem be bad guys, guys guys!
    When we go to Ghana we dey learn dance, Dance! Dance!
    When we dey SA we dey press nyaash, Nyaash! Nyaash!
    No dey joke with my numbers I no Mass, Mass, Mass!
    You dey want to speed but no gas, Gas! Gas!
    Abeg chop this beatz with cutlass, Lass! Lass!
    Like Synthe way i dey inside shoe class, Class! Class!
    Wey no dey look face because of sunglasses, Glass! Glass!
    But I know what goes when I come pass, Pass! Pass!
    Girls and na crush we dey... that thing,
    That thing! that thing!
    Guys in **** still like that thing, that thing that thing
    Boys dawale too dey... their thing, their thing their thing

    Writer(s): Charles Nii Armah Mensah & Olamide Adedeji.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Wonders

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!