Majeeed & Joeboy – Yawa No Dey End Lyrics

Majeeed & Joeboy – Yawa No Dey End Lyrics
Yawa No Dey End
Majeeed & Joeboy
    Lyrics copied!
    Yawa No Dey End Album Art
    "Yawa No Dey End." - Majeeed & Joeboy

    Album: Yawa No Dey End - Single
    Track No: 01
    Ohh, wetin go kill a man na billing oh
    Oh, oh-oh-oh (you wan hear gbedun?)
    Majeeed baby, ohh
    (Supa)
    I get ten k for aza (oh, no)
    And my padi wan borrow the raba
    My shawty wan do data
    My mama call me later, she need funds oh
    For this kind matter
    Na me be my one and only comforter
    And if I say no raba (mo gbe)
    Omo them go shoot my leg catapult oh
    But I go live life
    I go chop life
    My brother, yawa no dey end
    Yawa no dey end
    Oh, I go live my life
    Oh, I go chop my life
    'Cause yawa no dey end
    Yawa no dey end, yeh
    Yeah, I made a million dollars (chill)
    Now I'm tryna make some billion dollars (opor por por por)
    Be like anytime wey I climb one ladder
    E get another one wey go take me higher, higher oh
    E no dey end
    But I go gbadun my life 'til the end
    If you been get oh
    Dem a your friends oh
    If you no get oh
    Dem a go shenk oh
    Sometimes you gotta sip and drink palm wine
    You dey hustle, you must get time to wine and dine
    'Cause one day all man must to kpai
    So my guy make you live your life
    But I go live life (oh no)
    I go chop life
    My brother, yawa no dey end
    Yawa no dey end (no dey, no dey)
    Oh, I go live my life oh (oh, no, no, no)
    Oh, I go chop my life
    'Cause yawa no dey end (yawa no dey end)
    Yawa no dey end (yawa no dey end oh)
    But I go live life (pon deck)
    I go chop life
    My brother yawa no dey end
    Yawa no dey end (no dey end oh)
    But I go live my life
    Oh, I go chop my life
    'Cause yawa no dey end
    Yawa no dey end
    Billing opor por por
    Opor ju
    (Ahh, it's Mr. Shady on the mix)
    (Dream Empire)

    Writer(s): Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus & Ekeh Chiaka Joseph.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Yawa No Dey End

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!