Harrysong – Selense (feat. Reekado Banks & Kizz Daniel) Lyrics

Harrysong – Selense (feat. Reekado Banks & Kizz Daniel) Lyrics
Selense
Harrysong (feat. Reekado Banks & Kizz Daniel)
    Lyrics copied!
    Selense Album Art
    "Selense." - Harrysong (feat. Reekado Banks & Kizz Daniel)

    Album: Selense (feat. Reekado Banks & Kizz Daniel) - Single
    Track No: 01
    Ladies and Gentlemen, gossip dey for town
    See Me Now, See Me Now, See Me Now
    Oya now ah
    Ladies and Gentlemen, gossip dey for town
    (Dem say) Dem say, bebebe don get another writer
    (Dem say) Dem say, Linda-Ikeji engagement is dicey
    (Dem say) Dem say, Don Jazzy should stick to his Rihanna
    (Dem say)
    No wonder, the boy don dey selense, (selense oh, se)
    Mtcheww, sister abeg Selense – Selense oh, se
    Dem say President na him dey call him phone, (selense oh, se)
    Even the Mercedes no be bullet proof, (selense oh, se)
    Dem say Paul and Peter break up na Cynthia, (selense oh, se)
    Dem say radio don dey talk am – selense oh, se
    Dem say Basket Mouth and AY no 'gree sign am – selense oh, se
    Dem say Paul Okoye swear say he go kill am – selense oh, se
    Ah brother! what about Tiwa? – selense, se
    Shey Wizzy Weasel finish work for Manya? – selense oh, se
    And na me and 2-face na hin dey for rumours wey dem – selense, se
    But na who kon marry Mama Cass? – selense, se
    Ladies and Gentlemen, gossip dey for town, selense – se
    Dem say, bebebe don't get another writer, selense – se
    Dem say, Linda-Ikeji engagement is dicey, selense – se
    Dem say, Don Jazzy should stick to his Rihanna, selense – se
    No wonder, the boy don dey selense, (Selense oh, se)
    Mtcheww, sister abeg Selense – Selense oh, se
    Dem say President na him dey call him phone, selense oh, se
    Even the Mercedes no be bullet proof, selense oh, se
    Dem say Paul and Peter break up na Cynthia, selense oh, se
    Because I leave, dem want to finish me, (dem say)
    You people, I swear to man na God go punish, (dem say)
    If the shirt is fake, blame it on the stylist, (dem say)
    Kiss Daniel is a musician, am not a stylist
    For this Industry, na me be greatest, (selense)
    Harrysong dey try, but himself know Baba na madest, (selense)
    Weytin happen if i like Chidinma?
    Ladies and Gentlemen, gossip dey for town, (selense – se)
    Dem say, bebebe don get another writer, (selense – se)
    Dem say, Linda-Ikeji engagement is dicey, (selense – se)
    Dem say, Don Jazzy should stick to his Rihanna, (selense – se)
    No wonder, the boy don dey selense, – (selense oh, se)
    Mtcheww, sister abeg Selense, – (Selense oh, se)
    Dem say President na him dey call him phone, (selense oh, se)
    Even the Mercedes no be bullet proof, (selense oh, se)
    Dem say Paul and Peter break up na Cynthia, (selense oh, se)
    Dem say Tiwa Savage don dey kiss wizzy oh, (selense – se)
    Don Jazzy slack, Linda marry (selense oh, se)
    Na swear kill MMM Founder oh, (selense – se)
    Pharaoh, let my people go – oh oh oh oh
    He don marinyege eh eh
    They don dey run their mouth oh
    They don kolomala, dey round the round about
    Ih yo ko ko oh Ih yo ko ko ko
    Ih ye Ih ye, a little piece of advice for boy Kiss, (selense oh, se)
    Respect my experience, don't be childish, (selense oh, se)
    'Cause the older the wine oh, selense
    The stronger the wine oh, selense
    So humble yourself oh, selense
    Eh He just dey start oh eh
    No wonder, the boy don dey Selense, (selense – se)
    Mtcheww, sister abeg Selense, (selense – se)
    Dem say President na him dey call him phone, (selense oh, se)
    Even the Mercedes no be bullet proof, (selense oh, se)
    Na so them say concert no go full oh oh ohh, (selense – se)
    Suki Sound
    Yung Alpha

    Writer(s): Tare Harry Okiri, Ayoleyi Hanniel Solomon & Oluwatobiloba Daniel Anidugbe.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Selense

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!