Aguero Banks – Olisa (feat. Peruzzi) Lyrics

Aguero Banks – Olisa (feat. Peruzzi) Lyrics
Olisa
Aguero Banks (feat. Peruzzi)
    Lyrics copied!
    Olisa Album Art
    "Olisa." - Aguero Banks (feat. Peruzzi)

    Album: Olisa (feat. Peruzzi) - Single
    Track No: 01
    Lyrics

    Main results

    Aje aje
    aje Kpa kpa je
    aje Kpa kpa je
    aje Kpa kpa je
    brrr bang bang
    It's your blaq boi banks

    I just wanna win
    Stack up money to the Celine
    Wanna drip in sauce
    Ka my asaru aru na kitchen
    I just wanna win
    Live the life that I've been missing
    As in m'tuonu oru
    Mgbada ga chest the billing
    I just want to win
    I just want to Kuo
    I just want to bute Ike
    ka muna Arthur eze ruo
    I just want to win
    I just wanna feel among
    And my people mebe ihe ego
    Oburu munwa ka agakpo

    I just want the kpa Kpa
    I just want the kpa Kpa
    I just want the kpa Kpa
    aje Kpa kpa je
    Maka arumu choru cha Cha
    Maka arumu choru cha Cha
    Maka arumu choru cha Cha

    Olisa doh
    Men no na hanging
    We want to Dey ball on a low
    We want to Dey ball on a low

    I don try I don try
    I tire but I still try I still try
    I run am how I feel like I feel like
    Na God Dey make the thing shine the thing shine
    Confirm levels wey I wan yarn
    Elevating you know na gods plan
    Na Gods plan
    On top am I come stand
    So no shock if I shut down
    Oh yeahhhhh
    Shey you believe, olisa Deyyyy
    Don't be deceived, the money deyyyy
    Shey you believe say
    Olisa deyyyyy
    Don't be deceived, the money Deyyyy

    Men no na hanging
    We want to Dey ball on a low
    We want to Dey ball on a low
    We want to Dey ball on a low

    If you no get money hide your face
    I Kuku hide my face
    Went on a low grinding, maintain my space
    Me I Dey my space
    Maka, onye ikpolu your man g'awugi n'ana
    Onye ikpolu your babe g'erigi pia pia
    Onye ikpolu your guy g'eburu Motor bia
    Osi nwa banye na motor
    Osigi banye gba gba

    I just want to win
    I just want to Kuo
    I just want to bute Ike
    ka muna Arthur eze ruo
    I just want to win
    I just wanna feel among
    And my people mebe ihe ego
    Oburu munwa ka agakpo

    Olisa doh
    Men no na hanging
    We want to Dey ball on a low
    We want to Dey ball on a low

    Writer(s): Francis Chukwu.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Olisa

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!