Olamide – Green Light Lyrics

Olamide – Green Light Lyrics
Green Light
Olamide
    Lyrics copied!
    Green Light Album Art
    "Green Light." - Olamide

    Album: Carpe Diem
    Track No: 02

    Omoge omoge wetin de sup? Ahn ahn
    I de wait I de wait for you to give me sign
    Gimmie da gimmie da gimmie da green light
    Make we de make we de make we de fire down
    Kilode kilode why you de dull ahn ahn
    I no de I no de I no de like to de blow grammar
    Give me chance make I show you how I feel
    Treat you special like a queen
    Coolu down make we fire down
    Oya ya ya oya oya oya
    Oya ya ya oya oya oya
    Oya ya ya oya oya oya
    Oya ya ya oya oh, gimmie the green light
    Oya ya ya oya oya oya
    Oya ya ya oya oya oya
    Oya ya ya oya oya oya
    Oya ya ya oya oh, gimmie the green light
    Come on over, you know it takes two to tango
    Make we de close like Onipan and Palmgrove
    Baby, no hide how you de feel you want love
    Scared of heartbreak of heartbreak I know
    You say I look like Casanova
    For those weh I love, baby, I go hard
    Na who man no love na him go break heart
    Omo no go end the film I no start
    Shori na you be the one I want de Janet
    De connect to WiFi Glo unlimited
    If you gimmie that gbes I'll get addicted
    Throway groundnut from kalashin straight to the net
    Magbetibi sa, kama panpana pananana
    Magbetibi sa, kama ziggy zau zaga zagau
    Magabetibi sa, Kama figigba ka fi igi gba o
    Magbetibi sa, kama mufun rawa bi mufutau
    Omoge omoge wetin de sup? Ahn ahn
    I de wait I de wait for you to give me sign
    Gimmie da gimmie da gimmie da green light
    Make we de make we de make we de fire down
    Kilode kilode why you de dull ahn ahn
    I no de I no de I no de like to de blow grammar
    Give me chance make I show you how I feel
    Treat you special like a queen
    Coolu down make we fire down
    Oya ya ya oya oya oya
    Oya ya ya oya oya oya
    Oya ya ya oya oya oya
    Oya ya ya oya oh, gimmie the green light
    Oya ya ya oya oya oya
    Oya ya ya oya oya oya
    Oya ya ya oya oya oya
    Oya ya ya oya oh, gimmie the green light
    Come on over, you know it takes two to tango
    Make we de close like Onipan and Palmgrove
    Baby, no hide how you de feel you want love
    Scared of heartbreak of heartbreak I know
    Magbetibi sa, you know it takes two to tango
    Magbetibi sa, close like Onipan and Palmgrove
    Magabetibi sa, hide how you de feel you want love
    Magbetibi sa, heartbreak of heartbreak I know
    Omoge omoge wetin de sup? Ahn ahn
    I de wait I de wait for you to give me sign
    Gimmie da gimmie da gimmie da green light
    Make we de make we de make we de fire down
    Kilode kilode why you de dull ahn ahn
    I no de I no de I no de like to de blow grammar
    Give me chance make I show you how I feel
    Treat you special like a queen
    Coolu down make we fire down

    Writer(s): Olamide.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.