Falz – Paper Lyrics (feat. Chillz)

Falz – Paper Lyrics (feat. Chillz)
Paper
Falz (feat. Chillz)
    Lyrics copied!
    Paper Album Art
    "Paper." - Falz (feat. Chillz)

    Album: Moral Instruction
    Track No: 07

    Dem say see danger oh
    You no dey see danger oh
    No go lose your center oh
    All because of paper oh
    Dem say see danger oh
    You no dey see danger
    No go lose your center oh
    All because of paper oh

    Yeah
    Check
    All because you want to live the faaji life
    You ready to pay the price
    Do the sacrifice
    You ready to pay the price
    Take your mama life
    And even you no fit explain this your appetite
    You want the benz
    You no wan take the taxify
    You wan order gold bottles
    Maybe 35
    You wan halla "private jet things"
    When you catch flight
    Now you don dey shey weyrey lonso
    You don dey bark for night

    Skeleton is in your closet
    You murder to chow suppper
    All the wraps of powder
    You swallow to pass border
    All the person pikin you carry for tight corner
    I see you when you collect
    Ekun je Oga olokpa
    Dem say you talk say you dey find raba
    Na say you go and dip your two hands in foul matter
    Oga this one you dey do
    E pass arm robber
    You turn criminal
    Because you want to chow dollar

    Dem say see danger oh
    You no dey see danger oh
    No go lose your center oh
    All because of paper oh
    Dem say see danger oh
    You no dey see danger
    No go lose your center oh
    All because of paper oh

    Yeah
    Check
    Ah
    All because they offer you a little dollar
    Na which kind foolish marriage wey you throw your daughter
    Small girl pikin wey her hero still be Dora
    Small pikin dem wey never suppose leave the mother

    You need to hammer
    You need to get the dough
    E dey important
    You want to chop national cake
    You dey pray for contract
    Dem give you Ghana must go
    Make you change the number
    Voting never start
    You don dey say your congrats

    Why your people no fit hide this long throat
    No go use your dirty hand stain the white for my cloth
    Mouth full of jokes
    Hand full of notes
    Oh I hear your people collect rice for some votes
    Dem say you talk say you no like suffer
    Na so you go and deep your two hands in our coffers
    Oga this one you dey do e pass arm robber
    Throway moral
    Because you want to chow dollar

    Dem say see danger oh
    You no dey see danger oh
    No go lose your center oh
    All becasue of paper oh
    Dem say see danger oh
    You no dey see danger
    No go lose your center oh
    All because of paper oh

    Writer(s): Falz, Chillz.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Paper

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!