Cabo Snoop – Awaa (feat. Olamide) Lyrics

Cabo Snoop – Awaa (feat. Olamide) Lyrics
Awaa
Cabo Snoop (feat. Olamide)
    Lyrics copied!
    Awaa Album Art
    "Awaa." - Cabo Snoop (feat. Olamide)

    Album: Awaa (feat. Olamide) - Single
    Track No: 01
    Baby don't leave me go obodo oyinbo
    Awaa, awaa, awaa, Cabo snoop
    If you leave me nothing go dey
    If you leave me nothing go dey
    Baby don't leave me go obodo oyinbo
    Cus if you leave I no fit to stay
    No leave today "today, today"
    I say no leave today oh "today, today"
    Because I no fit to wait oh
    Without you I no fit to stay
    Buggy down girl awaa
    Oh baby girl buggy down here awaa
    I say Buggy down girl awaa
    Oh baby girl buggy down here awaa
    I say Buggy down girl awaa
    Oh baby girl buggy down here awaa
    I say Buggy down girl awaa
    Oh baby girl buggy down here awaa
    Oh my baby girl you are my only one "only one"
    I want to see you everyday "everyday"
    Oh my baby girl you are my only one "only one"
    I want to see you everyday
    Baby I love you love you
    And I know say you love me love me
    Baby I love you love you
    you are my love for life
    Baby girl I want to you to stay
    Cus I need you in my life
    Don't you don't you go away awaa
    If you leave me nothing go dey
    If you leave me nothing go dey
    Baby don't leave me go obodo oyinbo
    Cus if you leave I no fit to stay
    Buggy down girl awaa
    Oh baby girl buggy down here awaa
    I say Buggy down girl awaa
    Oh baby girl buggy down here awaa
    I say Buggy down girl awaa
    Oh baby girl buggy down here awaa
    I say Buggy down girl awaa
    Oh baby girl buggy down here awaa
    Fine girl pretty like Kylie jenner
    I dey feel your style and I like your pendant
    Turn around for me baby make you bend down
    One two three girl back to sender
    Baby love me like fat kid love cake
    Give me intro one time one take
    Come and let me see that thing you want babe
    Ibadi yen to ba tigbe losile ko gbodo break
    Do it like Rihanna work work work
    Do it like J-lo I know you from the block
    Do it like (?), I'll put a ring on it
    I'll put a ring on it I'll put a ring on it
    Baby bend down go low low low
    Baby no kill me no no no
    Baby take it easy go slow slow slow
    Baby you dey make my head blow blow blow
    Oya blow low low
    I know you like Lamborghini awaa
    I know you like Maserati awaa
    I know you like Dolce and Jabana awaa
    I know you like Ferrari awaa
    If you leave me nothing go dey
    If you leave me nothing go dey
    Baby don't leave me go obodo oyinbo
    Cus if you leave I no fit to stay
    No leave today "today, today"
    I say no leave today oh "today, today"
    Because I no fit to wait oh
    Without you I no fit to stay
    Buggy down girl awaa

    Writer(s): Cabo Snoop, Olamide.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Awaa

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!