Reekado Banks – Katapot Lyrics

Reekado Banks – Katapot Lyrics
Katapot
Reekado Banks
    Lyrics copied!
    Katapot Album Art
    "Katapot." - Reekado Banks

    Album: Spotlight
    Track No: 19
    Reekado, yeah
    It's Don Jazzy
    Ye-ah-ah, ye!
    If dem like make dem fire katapot of envy
    Dem throw us bomb of jealousy
    Dem stand dey eye our progress
    See dem no fit put asunder
    Ye, eh
    If dem like make dem fire katapot of envy
    Dem throw us bomb of jealousy
    Dem stand dey eye our progress
    See they cannot stop our love, oh
    See no be me fine pass
    Oh, my pretty baby girl
    Still you stand by me
    Even though I make you vex
    Oh, why
    Why you love me like this?
    Tell me, why baby, why I deserve this, oh ah!
    My baby, baby ah, mm-mm-hm
    Mo gbó pé kíkankíkan ni, mó ń kánjú
    My baby, baby no dey kánjú
    Even when your friends' dem dey ránju
    As we dey good dem dey mo' ju
    You still respect my hustle
    I count on you, you no dey burst my bubble, eh
    Girl, there will be no me without you by my side
    How I want take survive?
    How I want live this life?
    Now only God go fit decide
    Na you wey dey burst my bololo dada (dada)
    Yeah, ahh
    If dem like make dem fire katapot of envy (of envy)
    Dem throw us bomb of jealousy (jealousy)
    Dem stand dey eye our progress (our progress)
    See dem no fit put asunder (asunder), yeah
    If dem like make dem fire katapot of envy (of envy)
    Dem throw us bomb of jealousy (jealousy)
    Dem stand dey eye our progress (our progress)
    See they cannot stop our love, oh (love oh)
    Oh, baby
    I'll tell the world, you're my lady
    Nothing dem fit do my lover
    They cannot put asunder, no, never
    I'm so happy, oh
    Na me and you forever, and the day after
    Oh, ooh, ooh
    Baby, dem no know (dem no know)
    Oh, we almost gave it up (gave it up)
    Oh, we never had it all (had it all)
    Baby, baby, dem no know (dem no know)
    Se bi aye lon' pariwo (pariwo)
    But baby, I love you gidigan (gidigan)
    Oh, ah-e-ah, ah
    Oh, ah-e-ah, ah
    If dem like make dem fire katapot of envy (of envy)
    Dem throw us bomb of jealousy (jealousy)
    Dem stand dey eye our progress (our progress)
    See dem no fit put asunder (asunder)
    If dem like make dem fire katapot of envy (of envy)
    Dem throw us bomb of jealousy (jealousy)
    Dem stand dey eye our progress (our progress)
    See they cannot stop our love, oh (love oh)

    Writer(s): Reekado Banks.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Katapot

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!