Shatta Wale – For the Money Lyrics

Shatta Wale – For the Money Lyrics
For the Money
Shatta Wale
    Lyrics copied!
    For the Money Album Art
    "For the Money." - Shatta Wale

    Album: After the Storm
    Track No: 02
    I'm winning
    I'm win-I'm winning hey
    I'm winning
    I'm win-I'm winning hey
    I dey win oo
    Anything I touch turn to gold oo
    See oo, see oo how my life change
    Follow me, follow me
    Make I show you Jah way
    My life is so real, everything is complete
    Everything I do, everything I do is for the money
    Everything I say, everything I say is for the money
    Everything I do, everything I do is for the money
    Everything I say, everything I say is for the money
    See dollar, dollar, dollar, dollar
    See dollar, dollar, dollar, dollar
    See dollar, dollar, dollar, dollar
    See dollar, dollar, dollar, dollar
    If eno be this money, why I go dey hustle fi dis life
    I swear I need this money money, like how I need this life
    Money dey change person money dey change person oh oh
    Money dey make person money dey make person big oh
    You for be crakey oo nobody for know your plans
    Shatta Wale ee, nɔ ni amɛ nyɛɛ amɛ feeo wɔ feeo
    Everything I do, everything I do is for the money
    Everything I say, everything I say is for the money
    Everything I do, everything I do is for the money
    Everything I say, everything I say is for the money
    See dollar, dollar, dollar, dollar
    See dollar, dollar, dollar, dollar
    See dollar, dollar, dollar, dollar
    See dollar, dollar, dollar, dollar
    If ebe my time oo make I chill my life cuh life be one
    God no sleep oo, God no sleep oo, oh non no no
    Kɛ olenii olenii, adesa nyɛɛ estoppe bo
    You go dey build your house and buy your motor do anything you want
    Me no lie, me na lie I see some before
    Your own dey come, July, July, so see top
    I dey win oo
    Anything I touch turn to gold oo
    See oo, see oo how my life change
    Follow me, follow me
    Make I show you Jah way
    My life is so real, everything is complete
    Everything I do, everything I do is for the money
    Everything I say, everything I say is for the money
    Everything I do, everything I do is for the money
    Everything I say, everything I say is for the money
    See dollar, dollar, dollar, dollar
    See dollar, dollar, dollar, dollar
    See dollar, dollar, dollar, dollar
    See dollar, dollar, dollar, dollar
    Everything I do, everything I do is for the money
    Everything I say, everything I say is for the money
    Everything I do, everything I do is for the money
    Everything I say, everything I say is for the money
    See dollar, dollar, dollar, dollar
    See dollar, dollar, dollar, dollar
    See dollar, dollar, dollar, dollar
    See dollar, dollar, dollar, dollar

    Writer(s): Charles Nii Armah Mensah.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    For the Money

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!