Fameye – Nobody (feat. Sista Afia) Lyrics

Fameye – Nobody (feat. Sista Afia) Lyrics
Nobody
Fameye (feat. Sista Afia)
    Lyrics copied!
    Nobody Album Art
    "Nobody." - Fameye (feat. Sista Afia)

    Album: Nobody (feat. Sista Afia) - Single
    Track No: 01
    Ebe love you wey want or money
    Ma baby make you never lie me
    Me serɛ woa ɔdɔyɛwu mentwa me toli
    Hwɛ makoma muaa you go see say abi holy
    Ebiaa wo bɛ gya me ama me ni suo ataame
    Buh you for see sey the love I get for you dey the taami
    'Cause if I see say somebody dey baby I go cry ooo
    Or if I hear say somebody dey baby I go die ooo
    You sure say nobody dey nobody dey nobody dey
    Nobody dey nobody dey nobody dey
    She say abi baby baby baby baby
    So she never go play play play
    Me den ham forever we go dey dey dey
    Yɛn tie obiaa ano oo dedededee
    She say abi baby baby baby baby
    So she never go play play play
    Me den ham forever we go dey dey dey
    Yɛn tie obiaa ano oo dedededee
    You sure say, nobody dey, nobody dey
    Ɛyɛ me ne wo nkoaaa
    Nobody dey, nobody dey, nobody dey
    So if I see say somebody dey baby I go cry ooo
    Or if I hear say somebody dey baby I go die ooo
    Wonna love be fitaa sɛ white ɔdɔ nti me blow nonfa
    Be my wife me den you ibe we be we go fit legalize
    I dey see my body when I look into your eyes

    Our love be fitaa sɛ white
    You be ma sugar my man
    You say if I help be paddy you go be a better man
    No be say if I love you ɔdɔyewu den my love go let you down
    Come make I show you something
    Ɔdɔyɛwu kura me pampiii
    Ade tintin sɛ menya ne da koraa mɛwu
    Ɔdɔ mewu menya ne da koraa mɛwu
    You sure say, nobody dey, nobody dey
    Ɛyɛ me ne wo nkoaaa
    Nobody dey, nobody dey, nobody dey
    Nobody dey, nobody dey, nobody dey
    So if I see say somebody dey baby I go cry ooo
    Or if I hear say somebody dey baby I go die ooo

    Writer(s): Peter Famiyeh Bozah.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.