Mr Eazi, King Promise & emPawa Africa – Call Waiting (feat. Joey B) Lyrics

Mr Eazi, King Promise & emPawa Africa – Call Waiting (feat. Joey B) Lyrics
Call Waiting
Mr Eazi, King Promise & emPawa Africa (feat. Joey B)
    Lyrics copied!
    Call Waiting Album Art
    "Call Waiting." - Mr Eazi, King Promise & emPawa Africa (feat. Joey B)

    Album: Call Waiting (feat. Joey B) - Single
    Track No: 01
    7 o'clock, wo mba yɛ
    M'afrɛ wo phone saa wo nfa yɛ
    2:30 wo ndaa yɛ
    Call waiting
    If I getty wing like an Eagle
    I will fly to anywhere you dey
    Make I be your superhero (O Yeah)
    Tell me what be your pin code,
    So I go open all the doors for your heart
    What be the issue
    'Cause I dey feel the melody, when we dey just you and me
    We go dey spiritually
    If you dey feel the melody, make you love me tenderly
    Anyway spiritually (O lo lo)
    Lobi ikɛ baa sumor mi yea yeah
    Sumor mi yeah yeah
    Lobi ikɛ baa sumor mi yea yeah
    Sumor mi yeah yeah
    Awula ikɛ baa sumor mi yea yeah
    Sumor mi yeah yeah
    Baby ikɛ baa sumor mi yeah yeah ee
    Baby ikɛ baa sumor mi yeah yeah ee
    7 o'clock, wo mba yɛ
    M'afrɛ wo phone saa wo nfa yɛ
    2:30 wo ndaa yɛ
    Call waiting
    When I dey sick, when I dey sick
    Girl your body, be my medicine
    And girl your kiss, my remedy
    Nobody else only you and me girl
    See I go love you taya oo
    You're my heart desire oo baby
    You wanna love be fire oo
    Love be fire oo
    See I go love you taya oo
    You're my heart desire oo baby
    You wanna love be fire oo
    Lobi ikɛ baa sumor mi yea yeah
    Sumor mi yeah yeah
    Lobi ikɛ baa sumor mi yea yeah
    Sumor mi yeah yeah
    Awula ikɛ baa sumor mi yea yeah
    Sumor mi yeah yeah
    Baby ikɛ baa sumor mi yeah yeah ee
    Baby ikɛ baa sumor mi yeah yeah ee
    7 o'clock, wo mba yɛ
    M'afrɛ wo phone saa wo nfa yɛ
    2:30 wo ndaa yɛ
    Call waiting
    7 o'clock, wo mba yɛ
    M'afrɛ wo phone saa wo nfa yɛ
    2:30 wo ndaa yɛ
    Call waiting

    Writer(s): Darryl (Paa Kwesi) Bannerman-Martin, Oluwatosin Oluwole Ajibade & Gregory Bortey Newman.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Call Waiting

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!