Shatta Wale – PREACH ON Lyrics

Shatta Wale – PREACH ON Lyrics
PREACH ON
Shatta Wale
    Lyrics copied!
    PREACH ON Album Art
    "PREACH ON." - Shatta Wale

    Album: SAFA
    Track No: 12
    Go Shatta, go Wale
    Go Shatta, go Wale
    Go Shatta, go Wale
    Go Shatta, go Wale
    Ebi now you dey see I get money
    Preach on
    I get fans for my country
    Preach on
    Only me de media keep fighting
    Preach on
    But your woman still like me
    Preach on
    For de bed abi sweet like ice cream
    Preach on
    Adey do am like Tyson
    Preach on
    You argue taya for dis kind thing
    Preach on
    2 million dollar for my Shaxi
    Preach on
    Sɛ wo dwene me ho aaa oba ye sɛkɛ
    Adwene bɔne no adɔɔso we show dem pepper
    Sɛ wo dwene me ho aaa oba ye sɛkɛ
    Adwene bɔne no adɔɔso we show dem pepper
    Go Shatta, go Wale
    Go Shatta, go Wale
    Go Shatta, go Wale
    Go Shatta, go Wale
    Go Shatta, go Wale
    Go Shatta, go Wale
    Go Shatta, go Wale
    Go Shatta, go Wale
    The only thing adey talk be de truth
    Preach on
    But dem dey want make I mute
    Preach on
    How many musicians dem go use
    Preach on
    Kumahood, Ghanahood hmm
    Preach on
    If you talk pɛ dem go dey ban you
    Preach on
    What dem no fi do I come do
    Preach on
    Me ano go come lie yaa bi Taju
    Preach on
    Shaffa show dem de bundles
    Preach on
    Sɛ wo dwene me ho aaa oba ye sɛkɛ
    Adwene bɔne no adɔɔso we show dem pepper
    Sɛ wo dwene me ho aaa oba ye sɛkɛ
    Adwene bɔne no adɔɔso we show dem pepper
    Go Shatta, go Wale
    Go Shatta, go Wale
    Go Shatta, go Wale
    Go Shatta, go Wale
    Go Shatta, go Wale
    Go Shatta, go Wale
    Go Shatta, go Wale
    Go Shatta, go Wale
    Ebi now you dey see I get money
    Preach on
    I get fans for my country
    Preach on
    Only me de media keep fighting
    Preach on
    But your woman still like me
    Preach on
    For de bed abi sweet like ice cream
    Preach on
    Adey do am like Tyson
    Preach on
    You argue taya for dis kind thing
    Preach on
    2 million dollar for my Shaxi
    Preach on
    Sɛ wo dwene me ho aaa oba ye sɛkɛ
    Adwene bɔne no adɔɔso we show dem pepper
    Sɛ wo dwene me ho aaa oba ye sɛkɛ
    Adwene bɔne no adɔɔso we show dem pepper

    Writer(s): Charles Nii Armah Mensah & Kester Teye Ashong.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    PREACH ON

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!