Medikal & Mayorkun – Balenciaga Lyrics

Medikal & Mayorkun – Balenciaga Lyrics
Balenciaga
Medikal & Mayorkun
    Lyrics copied!
    Balenciaga Album Art
    "Balenciaga." - Medikal & Mayorkun

    Album: Planning & Plotting
    Track No: 07
    Stubborn
    Mo ma ri re gba o
    El Chairmano
    Omo you go call lawyer ah
    Omo eko ko la wa ah
    Original
    Skibo
    Everyday I'm booking trips
    Everyday I'm spending bricks
    Holiday Paris to drip
    Balenciaga oh
    Money dey man no dey sleep
    'Cause you know I'm chasing dreams
    Make you you man no dey play with my daily paper oh
    If it's not working for you we go see later oh
    Na wetin make I call you, you must see paper oh
    If you're not coming for me, kele idan sheko kome ohh
    If it's not working for you we go see later oh
    Call my number if it's business only
    Lose my number if you're feeling lonely eh eh
    Cos Henessy in my room, I go dey do as I should
    Call my number if it's business only
    Everyday I'm making moves
    Sometimes I keep it cool
    I fly from Ghana to Naija so I link up Mayorkun
    Fine girl wossop?
    Chop life like ketchup
    Everyday is a partitity, tinini tonono tinini
    Road clear anyhow no police
    Obi se MDK makpami
    We dey pop champagnes no pami
    Herh, wohunu mesɛ client meyɛ bronii hwɛ
    Are you aware ehh, we no dey bed
    Wode agorɔ ah, mɛgye wo girl
    6am point something we are still in the club genging and benging (Omo)
    Everyday I'm booking trips
    Everyday I'm spending bricks
    Holiday Paris to drip
    Balenciaga oh
    Money dey man no dey sleep
    'Cause you know I'm chasing dreams
    Make you you man no dey play with my daily paper oh
    If it's not working for you we go see later oh
    Na wetin make I call you, you must see paper oh
    If you're not coming for me, kele idan sheko kome ohh
    If it's not working for you we go see later oh
    Call my number if it's business only
    Lose my number if you're feeling lonely eh eh
    Cos Henessy in my room, I go dey do as I should
    Call my number if it's business only
    Soft life dot com (Soft life dot com)
    Slash MDK welcome (MDK welcome)
    Only God wey fit protect me
    I no dey need condom
    Straight from show to the after party
    Too wavy I no dey see Labadi
    You call my paddy make he bring my car key
    Somebody's daughter dey call me daddy ey-ey
    All for me?
    Mabo sen Koofori
    Dem say make I no dey throw wey cash
    Na your papa money stubborn

    Writer(s): Medikal, Mayorkun.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Balenciaga

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!