Reekado Banks – Move (feat. Vanessa Mdee) Lyrics

Reekado Banks – Move (feat. Vanessa Mdee) Lyrics
Move
Reekado Banks (feat. Vanessa Mdee)
    Lyrics copied!
    Move Album Art
    "Move." - Reekado Banks (feat. Vanessa Mdee)

    Album: Spotlight
    Track No: 11
    Burst brain
    Mi gyal
    Mi gyal oh
    Oh, God
    Gyal you good
    Gyal you nice
    Mi no ever care what them bad mouth say
    You offer me the truth
    Na dem dey lie
    For you girl, for you girl, I run another man race
    (Another gbedu wey dey-)
    Me, I go move to the girl
    Me, I go move to the girl
    Me no ever care what them bad mouth say
    Me, I go move to the girl
    Me I must move to the girl
    Me no ever care what them bad mouth say
    Girly, you're my girly
    I can't wait to make you family
    You freak me out, you do me nicely
    Girly, you're the greatest, Muhammad Ali
    Actually, you're sweeter than most
    I can never get enough
    Baby, you're my star, you're my world
    I go give you keys to my heart
    Banana, the banana
    I am sober baby, answer now
    Kuchi, kuchi mami hotter ah
    I dey speak Indian, I no understand
    Gyal you good
    Gyal you nice
    Mi no ever care what them bad mouth say
    You offer me the truth
    Na dem dey lie
    For you girl, for you girl, I run another man race
    Me, I go move to the girl
    Me, I go move to the girl
    Me no ever care what them bad mouth say
    Me, I go move to the girl
    Me I must move to the girl
    Me no ever care what them bad mouth say
    Neno nakupenda kwangu halitoshi
    Thamani ya pendo lako
    Ila upendo wa dhati kwako hauishi
    Nitunze kama moyo wako
    Baby, lemme be the only one that you be wanting
    Me and you be number one for town, we dey run things
    Eh, where all these people dey, when me start to play?
    Baby boy, bone them they're on a long thing
    Baby boy, no shaking
    Me and you together, baby boy, no breaking
    No matter how far, there would be no stopping
    We gon' make it last, gon' make it last
    Boy you good
    Boy you nice
    Me no haffi care what them other girls say
    Boy you be the truth
    Na them dey lie
    For you boy, for you, I no see another man face
    Me I go move to the boy
    Me I go move to the boy
    Hey, me no haffi care what them other girls say
    Me I go move to the boy
    Me I don move to the boy
    For you boy, for you, I no see another man face
    Me, I go move to the girl
    Me, I go move to the girl
    Me no ever care what them bad mouth say
    Me, I go move to the girl
    Me I must move to the girl
    Me no ever care what them bad mouth say
    Burst brain
    Banana, the banana
    I am sober, baby, answer now
    Kuchi, kuchi mami hotter ah
    I dey speak Indian no understand
    Banana, the banana
    I am sober baby, answer now
    Kuchi, kuchi mami hotter ah
    I dey speak Indian no understand
    Burst brain

    Writer(s): Reekado Banks.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Move

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!