"Try." - T.I BLAZE
I get many thing wey dey bother my mind (Bother my mind)
And if dem ask me, I tell them "brother, no mind oh" (No mind oh)
I no dey copy cat, I no dey cross my line
I dey low key dey grind oh
Na everybody get time oh
Been a long time on the road
Jẹjẹly cut my coat
I no fit give up, kept on tryin' more shot for the goal
I don try, I don try
I no fit to stop to try 'til I get enough money forget about konji
No girl go love you if you no get this money, o ri mi pe mo jade tan
K'araye ma lọ ri mi tan oh
Oju mi gan-an ti ri nnkan
Oju mi gan-an ti ri nnkan, yeah-yeah
O ri mi pe mo jade tan
K'araye ma lọ ri mi tan oh
Oju mi gan-an ti ri nnkan
Oju mi gan-an ti ri, ayy-ayy
I'm up all time
All on Jah
Ẹni to n w'owo ki n wa'ja
I no fit dey wish my brother down
I no fit to dey call trouser for you gown
I no go fit run from God
I came from the street, no joy oh
Many men, six feet gone oh
No more sorrow, only joy oh
I don try, I don try
I no fit to stop to try 'til I get enough money forget about konji
No girl go love you if you no get this money, o ri mi pe mo jade tan
K'araye ma lọ ri mi tan oh
Oju mi gan-an ti ri nnkan
Oju mi gan-an ti ri nnkan, yeah-yeah
O ri mi pe mo jade tan
K'araye ma lọ ri mi tan oh
Oju mi gan-an ti ri nnkan
Oju mi gan-an ti ri, ayy-ayy
Ri mi pe mo jade tan
K'araye ma lọ ri mi tan oh
Oju mi gan-an ti ri nnkan
Oju mi gan-an ti ri nnkan, yeah-yeah
O ri mi pe mo jade tan
K'araye ma lọ ri mi tan oh
Oju mi gan-an ti ri nnkan
Oju mi gan-an ti ri nnkan, yeah-yeah
Writer(s): T.I BLAZE.
All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.
Subscribe now and never miss a new song lyric update.
Try