Abefe – Romeo and Juliet Lyrics

Abefe – Romeo and Juliet Lyrics
Romeo and Juliet
Abefe
    Lyrics copied!
    Romeo and Juliet Album Art
    "Romeo and Juliet." - Abefe

    Album: Abefe (Begged To Be Loved)
    Track No: 05

    [Intro]
    Ọmọ nawa for you o, bro
    Drop gbedu, you don dey go viral na
    Drop gbedu make we jam song, wetin dey do you sef
    Guy, guy, guy, calm down, I go drop am na, ah-ah
    Shey na you get—, nawa for you o
    Better drop song make we jam, bro
    You just dey follow that your shima dey waka, dey waka, dey waka
    Na you know wetin she tell you o
    Na you sabi o

    [Verse 1]
    She said let me ask you a question
    Did you gain aura o
    When they listen to your cover
    I'm happy you're going viral
    And she told me Abefe ìwọ ṣa n'ire kan
    Go ahead and prosper o
    Make onílé tell neighbor
    Say we leave music in your power
    Ìdí e gbangba bumpa to bumpa
    She make me say, "Allahu Akbar"
    O gbé mi de'be Allah walai
    She said, "I will show you love you can't buy
    Even if you go Orisunbare"

    [Chorus]
    Ọmọ bad o, hm
    Ọmọ tell me do not mind o
    Ọmọ tell me lyrically you're high o
    And I'ma get Buju to sign you o
    She make me happy, she my best friend
    How much I love you won't contain in a sentence

    [Verse 2]
    And how to look sexy with color
    She's an expert of
    I'm not committed but she'll stay true to me
    O gbé mi de'be with her big bumbum
    Ah, she said will you let me know
    'Cause I'm nearly home
    If you coming with someone or will you come alone
    This you back side ọmọ k'ọmọ
    This your music is your X-factor
    And I like to be a part of (If I be Romeo)
    And you know I'll be calm and decide if I be Romeo (If I be Romeo)
    I won't die so you won't die
    'Cause you be dey give me loving pẹlu jara
    So let who owe me pay me so I go fit pay you your money
    Oṣe Yemolee
    O sure fun emi o
    She said, "If I get you Buju contact will you marry me"
    Then I said, "I'm very ready"
    [Chorus]
    Ọmọ bad o, hm
    Ọmọ tell me do not mind o
    Ọmọ tell me lyrically you're high o
    And I'ma get Buju to sign you
    She make me happy, she my best friend
    How much I love you won't contain in a sentence

    [Outro]
    I don't get aura o
    They listen to the cover
    And they like the cover
    Now we are going viral

    Writer(s): Abefe.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Romeo and Juliet

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!