Joeboy – Baby Lyrics

Joeboy – Baby Lyrics
Baby
Joeboy
    Lyrics copied!
    Baby Album Art
    "Baby." - Joeboy

    Album: Love & Light - EP
    Track No: 01
    What I fit do to get your love
    Girl, I don' give you all I got but it’s not enough for you
    Shey you fire me catapult of love
    Na why be say I no fit get enough of you
    Wetin be that
    Nothing I can’t do
    For ma bebe
    Ma bebe
    Anytime wey you need me come through
    Mo ma sare
    Ma sare wole
    Wetin be that
    Nothing I can’t do for ma bebe
    Ma bebe
    Ma shawty oreke
    Ma bebe ma bebe eh
    Baby shey you dey for me
    As I dey for you
    Baby shey you dey for me
    As I dey for you
    Wetin be that
    Nothing I can’t do
    For ma bebe
    Ma bebe
    Anytime wey you need me come through
    Mo ma sare
    Ma sare wole
    Wetin be that
    Nothing I can’t do for ma bebe
    Ma bebe
    Ma shawty oreke
    Ma bebe ma bebe eh
    What you wanna do girl?
    Where you wan go?
    Cos anywhere you go, girl
    I go follow go
    Cos I like the way you back it up
    The way you go down low
    And that’s the reason they be hating on you, who are those?
    Baby you the baddest
    Step on the dance floor and show your madness
    I will be your king
    You will be my royal highness
    Out of all the girl them you are the flyest
    Baby shey u dey for me
    As I dey for you
    Baby shey you dey for me
    As I dey for you
    Joe, Joe, Joeboy 'pon deck

    Writer(s): Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Baby

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!