"Grand Pa." - Brymo
My grandpapa like to relax
It's always been so since his early days
He had a dozen wives, get plenty children
He told a dozen lies, always denounce his children
My grandpapa no get time for bedtime stories
Kọmọ to dogun maa dọgbọn o
That's his favorite song
He rides in big big cars
No get time for anybodies
Spends the dough for chicks and booze
Whether she black or blonde
My grandpapa no dey old oh, im no dey old
My grandpapa no dey old oh
A hundred years no be joke oh
No be joke, no be joke oh, no be joke
A hundred years no be joke oh
Araba ribii raba raba
Lo ba tan
Araba ribii raba raba
Lo ba tan
Araba ribii raba raba
Lo ba tan
Araba ribii raba raba
My grandpapa no getti class
He prefers everyone but his own children
He getti bigi bigi house
We still dey sleep for gutter
Ask my grandpapa for wisdom
Only ṣayo you go get
But my grandpapa no dey old oh, im no dey old oh
My grandpapa no dey old oh
E no be joke oh, no be joke
A hundred years e no be joke oh
No be joke, ah, chai, no be joke oh, no be joke
A hundred years e no be joke oh
No be joke oh, no be joke oh
Araba ribii raba raba
Lo ba tan
Araba ribii raba raba
Lo ba tan
Araba ribii raba raba
Lo ba tan
Araba ribii raba raba
Lo ba tan
Araba ribii raba raba raba
Lo ba tan, lo ba tan, lo ba tan o, lo ba tan, lo ba
Writer(s): Olawale Ashimi.
All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.
Subscribe now and never miss a new song lyric update.
Grand Pa