Olamide – Poverty Die Lyrics

Olamide – Poverty Die Lyrics
Poverty Die
Olamide
    Lyrics copied!
    Poverty Die Album Art
    "Poverty Die." - Olamide

    Album: Poverty Die - Single
    Track No: 01
    When i wake up, no be by my power o
    Oluwa lo kuku so wa o
    I go down on my knees and thank God o
    Poverty Die die die die, Poverty die die die
    And I step into the street for my paper o
    I dey hustle make the poverty ljapa o
    K'oriburuku ma lo ya ile wa o
    Poverty Die die die die, Poverty die die die
    Oriburuku jina si'le mi
    Airina jina si'le mi
    Ailowo lowo jina si'le mi
    I want to get plenty money
    Poverty to fe ma finesse
    Maye to ni greediness
    No put through shit for my business
    I no well i get money sickness
    Biggy money no be small small
    Ti o ba ti tobi bi Eniola Badmus
    Money wey no get focus
    Money wey no dey pompous
    Holy ghost fire
    Me I no dey tire
    Ogun aye e ba mi jo wọn pẹlu fire
    Fire fire fire fire fire fire fire fire
    When i wake up, no be by my power o
    Oluwa lo kuku so wa o
    I go down on my knees and thank God o
    Poverty Die die die die, Poverty die die die
    And I step into the street for my paper o
    I dey hustle make the poverty japa o
    K'Oriburuku ma lo ya ile wa o
    Poverty Die die die die, Poverty die die die
    Na who say make i no flex o
    I no no why them dey vex o
    Poverty na my ex o
    Me i wan to be the next o
    Iya to je mi ti mo ṣ'ara guẹguẹ
    Ebi to pa mi ti mo ka guọguọ
    O da'bo e ma lo jẹjẹ
    This is my primetime bi ti baba kẹkẹ
    Aye reti ẹlẹya mi o
    Them just dey pray ko pari o
    I don dey high them like pami o
    Tẹ ba n k'ọlọla ẹ ma ka mi o
    Holy ghost fire
    Me i no dey tire
    Ogun aye e ba mi jo wọn pẹlu fire
    Fire fire fire fire fire fire
    When i wake up, no be by my power o
    Oluwa lo kuku so wa o
    I go down on my knees and thank God o
    Poverty Die die die die, Poverty die die die
    And I step into the street for my paper o
    I dey hustle make the poverty japa o
    K'oriburuku ma lo ya ile wa o
    Poverty Die die die die, Poverty die die die

    Writer(s): Olamide.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Poverty Die

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!