Kizz Daniel – Addict Lyrics

Kizz Daniel – Addict Lyrics
Addict
Kizz Daniel
    Lyrics copied!
    Addict Album Art
    "Addict." - Kizz Daniel

    Album: Barnabas
    Track No: 02

    Ooh, ah
    (Bang′)
    (Cocaina)
    (Banga)

    What a life I'm livin′
    Who am I to complain? (ayy)
    I'm a motherfuckin' addict
    Dealer man callin′ me
    I tell am fly an okada
    Pass Orile to Osapa (ayy)
    Make you no go, make you no go jaapa (pe-pe)
    Make you no go, make you no go enter yawa (ohh)

    Odun momi bi sugar oh, bi sugar oh
    After today, I go change my ways (my way)
    Odun momi bi sugar oh, bi sugar oh
    After today, I go change my way
    But, right now, I′m so

    (Falala-la)
    Be lavish (falala-la)
    F- girls (falala-la)
    No condom (falala-la)
    Pipe up and ye (falala-la)
    Smoke igbo (falala-la)
    Cocaina (falala-la)
    Senorita (falala-la)
    Hmm, mmm
    Beyoch

    (Hmm-mmm)
    Yeah-yeah, yeah-yeah
    (Hmm-mmm, hmm-mmm)
    Cocaina
    (Hmm-mmm)
    Yeah-yeah, yeah-yeah
    (Hmm-mmm, hmm)
    (Hmm-mmm, hmm-mmm)
    Oh-ayy

    Puff, puff, pass (werey, pass)
    Puff, puff, pass
    Body don dey scratch that demented guy (wii)
    That demented guy ('mented guy)
    Soji yourself
    Feel alright
    I dey your side
    Oh baby, soji yourself now
    (Soji yourself now)

    Odun momi bi sugar oh, bi sugar oh
    After today, I go change my ways (my way)
    Odun momi bi sugar oh, bi sugar oh
    After today, I go change my way (naa)
    But, right now, I′m so

    (Falala-la)
    Be lavish (falala-la)
    F- girls (falala-la)
    No condom (falala-la)
    Pipe up and ye (falala-la)
    Smoke igbo (falala-la)
    Cocaina (falala-la)
    Senorita (falala-la)
    Hmm, mmm
    Beyoch

    (Hmm-mmm)
    Yeah-yeah, yeah-yeah
    (Hmm-mmm, hmm-mmm)
    Dundiridun-dundiridun-dundiridun, dun-dun-dun
    Cocaina
    (Hmm-mmm)
    Yeah-yeah, yeah-yeah
    Dundiridun
    (Hmm-mmm, hmm)
    Dundiri'-dundiridun
    (Hmm-mmm, hmm-mmm)
    Oh-ayy
    Kriipa
    (Banga)

    Writer(s): Oluwatobiloba Daniel Anidugbe.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.