Kizz Daniel – Ja Lyrics

Kizz Daniel – Ja Lyrics
Ja
Kizz Daniel
    Lyrics copied!
    Ja Album Art
    "Ja." - Kizz Daniel

    Album: No Bad Songz
    Track No: 13

    Kree
    Oh Vado

    Good to be good ja
    Bad to be good all the time ja
    Too much holiness ja
    Na im dey kill man pikin ja ja ja
    I′m just a human ja
    I'm not a bad persona ja
    Eyan lo desin loro ja
    Aiye o feni foro ja ja ja

    Aiyeee o feni foro
    Aiye o aiye o aiye o ko fe be
    Aiyeee o feni foro
    Aiye o aiye o aiye o ko fe be

    Won tun ti pa′yan nita ja
    Awon ti fine boy nappers ja
    Officer show me your bag ja
    I want to see your logo SARS ja ja ja
    Election dey on ja
    They say goan get your PVC ja
    Dem swear for you or swear for me ja
    Who we want no dey win ja ja ja

    Aiyeee o feni foro
    Aiye o aiye o aiye o ko fe be
    Aiyeee o feni foro
    Aiye o aiye o aiye o ko fe be

    Love and no hate ja
    Make you hate nobody ja
    No matter how dem wrong you ja
    No one holy oh ja ja ja
    E gbo information ja
    Talk about your confusion ja
    If you dey check your motor ja
    My brother hold your condom ja ja ja

    Swaps swaps
    Aiye o aiye o aiye o ko fe be

    Writer(s): Oluwatobiloba Daniel Anidugbe.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Ja

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!