"Trenches Luv." - T.I BLAZE
I've been sitting inna the corner my room all drunk, baby girl
I forgave you many times even when you fucked up, baby girl
Red flag bi ti Japan but I lock up baby girl
Traumas with my ex? Traumas oo
Left plenty scenarios in my head
Anytime I loose touch, you on top me
You handcuff me, you ungodly
Your pattern still dey mud me
And I like the way that you ride it
I'm a badboy, I'm a snatcher but I'm afraid karma fit later catch-up, yeh
I don't wanna loose you baby o
If I ever leave here, if I ever double up
Next one I go double up, my heart e no strong fit love
Igba n ba jo yeah, yeah, konilu ma gbelu lọ
For your case ma ranju gan-an, oye, iye, iye
You know me I be trenches boy
I no really sabi love, even if I sabi love
I no really sabi trust
Moodswing I dey happy and sad o
Baby ṣo ma gbọ, gbọ temi o?
If you no ready so ma sare ṣe mi o
And when you down ṣo ma raye temi o?
There's fire on the mountain
There's fire on the mountain
My steeze I dey maintain composure, composure
Over anything make dem no go see me finish
Make dem no go see me finish
No go ever let a girl know your secret
Ọmọba, ọmọba yatọ sọmọ oloye
Dey your lane make I dey my lane
Yayo, ọgbeni Salo
Oliver, only jaho, twist Oliver o
Money bag o, make e fat o
Big bag love I no Phantom, ko ye mi sir o
Anytime I loose touch, you on top me
You handcuff me, you ungodly me
Your pattern still dey mud me
And I like the way that you ride it
I'm a badboy, I'm a snatcher but I'm afraid karma fit later catch-up, yeh
I don’t wanna loose you baby ooo
If I ever leave here, if I ever double up
Next one I go double up, my heart e no strong fit love
Igba n ba jo yeah, yeah, konilu ma gbelu lọ
For your case ma ranju gan-an, oye, iye, iye
You know me I be trenches boy
I no really sabi love, even if I sabi love
I no really sabi trust
Moodswing I dey happy and sad o
Baby ṣo ma gbọ, gbọ temi o?
If you no ready so ma sare ṣe mi o
And when you down ṣo ma raye temi o?
Writer(s): T.I BLAZE.
All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.
Subscribe now and never miss a new song lyric update.
Trenches Luv