Wizkid – Shout Out Lyrics

Wizkid – Shout Out Lyrics
Shout Out
Wizkid
    Lyrics copied!
    Shout Out Album Art
    "Shout Out." - Wizkid

    Album: Superstar
    Track No: 16

    Yeah!
    E yee yeee
    Wizzy
    As a young boy in the ghetto
    Dem tell me say wizzy no go blow
    As a young boy in the ghetto
    Dem tell me say wizzy no go fit do show
    Now dem call me star boy
    'Cause the boy is in charge boy
    I'm badder than them by far boy
    Jah bless me, so nottin them
    Bagga
    Fit try wey fit press me
    No be me na God bless me
    He put me on top so no stress me
    This time won pò lowo
    But I no mind dem, dem be olodo
    Talking ish about me se o ya were
    My matter won gbe sori bi igbede
    Now bad mind people say I too booga
    Dem say I too dey act like don baba ye

    Shoutout to my real nigga
    God go may you bigger ohh
    Shoutout to my real nigga I pray that you get bigger ohh
    Shoutout to my real nigga
    God go may you bigger ohh
    Shoutout to my real nigga I pray that you get bigger ohh

    E farabale, e gba agbara le
    Abegi calm down no day do
    Like baálè
    If the fight start now, na you go first
    Kan lè
    No dey form James Bond for me
    Yea yea
    Why you dey do like monkey?
    Why you dey shout like your house dey for sea?
    Now you dey denge denge I dey pose
    I dey fast lane no go slow so oh

    E farabale, e gba agbara le
    Abegi calm down no day do
    Like baálè
    If the fight start now, na you go first
    Kan lè
    No dey form James Bond for me yea yea
    Why you dey do like monkey?
    Why you dey shout like your house dey for sea?
    Now you dey denge denge I dey pose
    I dey fast lane no go slow so oh

    Shoutout to my real nigga
    God go may you bigger ohh
    Shoutout to my real nigga I pray that you get bigger ohh
    Shoutout to my real nigga
    God go may you bigger ohh
    Shoutout to my real nigga I pray that you get bigger ohh

    E yeee yee
    God go make you bigger oo
    Sammy lowkey
    God go make you bigger oo
    Banky W
    God go make you bigger oo
    Wczeey
    God go make you bigger oo
    Osagie hah
    God go make you bigger oo
    Piper noni
    God go make you bigger oo
    Rotimi Rudeboy
    God go make you bigger oo
    Lolu rehab
    God go make you bigger oo
    Ayo Banks oo
    God go make you bigger oo
    For my real guys
    God go make you bigger oo
    E yeee ye
    God go make you bigger oo
    God go make you bigger ooo

    Writer(s): Wizkid.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Shout Out

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!