Hotkid – Toxic Lyrics

Hotkid – Toxic Lyrics
Toxic
Hotkid
    Lyrics copied!
    Toxic Album Art
    "Toxic." - Hotkid

    Album: Never Fold
    Track No: 08

    Ohh ohh ohh ohh
    Say
    I don tire to they fight for love
    Yeh
    I don tire to they fight oloun
    Ehhh!!
    I no Dey like when you make me binu
    Ahn yeh
    Our relationship they on life support
    Shey na because say you fine if I talk ee one you go talk two
    Shey na because say you fine and so many **** they rush you
    Shey na because you get curves, Remember black berry had a curve too
    Shey na because say you fine ooo shey na because say you fiiiineee
    Shey na because say you fine?
    AHHH EHHH
    OHH BABY TAKE ALL YOUR FIGHT
    AWAY
    I KNOW HEALING TAKE SOME TIME
    AHHH YEHHH!
    I PROMISE YOU I WOULD BE FINE
    AJEH!
    Shey na because say you fine?
    AHHH EHHH
    OHH BABY TAKE ALL YOUR FIGHT
    AWAY
    I KNOW HEALING TAKE SOME TIME
    AHHH YEHHH!
    I PROMISE YOU I WOULD BE FINE
    AJEH!
    Ohh
    I know say you Dey hot tempered
    And it's a very big problem shaaa
    So It's better I give you CHANCE
    Before the matter go turn OZEBA
    NO BE SAY I NO LOVE YOU SHA
    BUT I GO RATHER PICK PEACE OF MIND
    Make you no go Carry knife STAB ME ONE DAY
    MAKE I NO GO LOOSE MY LIFE yeh
    YEH I go rather take Mid night BUS
    JAPA BEFORE THE MATTER BUST
    I GO RATHER CALL ON UGBOSS
    MAKE YOU NO FIRE ME KATAPULT
    SO MANY TIMES YOU FRUSTRATE THE BOY
    BUT STILL YET I STILL ACT MATURED
    SHEY YOU DON SEE WETIN LOVE DON CAUSE
    SO MANY THINGS THAT I DO FOR LOVE
    Shey na because say you fine?
    AHHH EHHH
    OHH BABY TAKE ALL YOUR FIGHT
    AWAY
    I KNOW HEALING TAKE SOME TIME
    AHHH YEHHH!
    I PROMISE YOU I WOULD BE FINE
    AJEH!
    Shey na because say you fine?
    AHHH EHHH
    OHH BABY TAKE ALL YOUR FIGHT
    AWAY
    I KNOW HEALING TAKE SOME TIME
    AHHH YEHHH!
    I PROMISE YOU I WOULD BE FINE
    AJEH!
    I don tire to they fight for love (Hottest)
    I don tire to Dey fight for Olohun (Imole)

    Writer(s): Adisa Moshood Adeola.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Toxic

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!