CKay – VANITY (Feat. Olamide) Lyrics

CKay – VANITY (Feat. Olamide) Lyrics
VANITY
CKay (feat. Olamide)
    Lyrics copied!
    VANITY Album Art
    "VANITY." - CKay (feat. Olamide)

    Album: EMOTIONS
    Track No: 11
    Hmmm
    Yeah-yeah
    Yeah-yeah
    How many real ones?
    Very few
    Do you love me?
    Is it true?
    Do you envy?
    When you see me shining
    Tell me, walahi talahi
    But do you know me?
    Do you know my story?
    You know wetin I do to make this money?
    I fit fight my enemies
    Fight my friends, I fight my family
    But it's all love
    I do it for y'all
    I'm a warrior
    They can try but dem no fit ever ever hold me down
    'Cos awọn temi hold me down
    If you no dey for me
    How you want make i dey for you? Dey for you
    E no easy
    But this life 50/50
    Carry your cross buru ya n'isi
    Everything na vanity, na vanity
    Owu sa gị oh
    Ị ga-ama ife
    Ị ga-ama ife
    Ị ga-ama ife
    Owu sa gị oh
    Ị ga-ama ife
    Ị ga-ama ife
    Ị ga-ama ife
    Oboy, I just want be billionaire
    Pack money full everywhere
    Make it even full for my jalabia
    Piggy bank make it fat like polar bear
    And all the family problem make dem disappear
    I de beg the suffering we dey bare
    All my polo been dey tear
    I couldn't afford a beer
    Kind of owu wey dey blow me then, I fear
    Then I realize say, my brother, sapa dey beh
    But the dreams got bigger
    Making more figures
    Even the cheques got fat and thicker
    I de knack face like a picker
    Now, we the coldest out here, my **** Antarctica
    O critical
    The boy is so lyrical
    Dem de feel d gbẹdu spiritually, iyẹn physical
    Ọmọ to nautical
    From Naija d'America
    Busting speakers
    In every home, every car
    Yebo
    Owu sa gị oh
    Ị ga-ama ife
    Ị ga-ama ife
    Ị ga-ama ife
    Owu sa gị oh
    Ị ga-ama ife
    Ị ga-ama ife
    Ị ga-ama ife
    No one can stop me
    In a million years
    They'll keep on trying
    But I'll be here
    'Cos awọn temi hold me down
    If you no dey for me
    How you want make i dey for you? Dey for you
    E no easy
    But this life 50/50
    Carry your cross buru ya n'isi
    Everything na vanity, na vanity
    Owu sa gị oh
    Ị ga-ama ife
    Ị ga-ama ife
    Ị ga-ama ife
    Owu sa gị oh
    Ị ga-ama ife
    Ị ga-ama ife
    Ị ga-ama ife

    Writer(s): Chukwuka Ekweani, Olawale Isaac, Segun Adenola, Chimaobi Chrismathner Owoh, Isioma Wiz Ofuasia & Olamide Adedeji.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.