King Promise & Mr Eazi – Mariana Lyrics

King Promise & Mr Eazi – Mariana Lyrics
Mariana
King Promise & Mr Eazi
    Lyrics copied!
    Mariana Album Art
    "Mariana." - King Promise & Mr Eazi

    Album: See What We've Done
    Track No: 03
    Ah
    Yeah
    It's your boy Eazi
    King King Promise
    Mariana
    Te quiero
    Your matter wey full my head oo
    You hot pass hell oo
    Say you need space
    But you cannot let go
    Even though you dey get on my nerves
    Ebi you wey dey cool me down o
    Girl I wanna love you, till eternity
    Give you, everything
    Spoil you, share my dreams with you
    Wanna love you with urgency
    Give you, everything
    Spoil you with enjoyment
    Spoil you
    I put your matter for my head
    Inna your life I go invest
    All my loving all my money o
    Ɔse sɛnea me tie biara ɔpɛ
    Nti me de makoma ɛne me dwɛɛtɛɛ
    Nyinaa bɛ ma wo my dear
    Say proper loving no be fake my dear
    Hold it down down no dey shake my dear
    Every real king needs a queen my dear
    Ebi you wey deserve the crown my dear, dear, dear
    Mariana
    Te quiero
    Your matter wey full my head oo
    You hot pass hell oo
    Say you need space
    But you cannot let go
    Even though you dey get on my nerves
    Ebi you wey dey cool me down o
    Girl I wanna love you, till eternity
    Give you, everything
    Spoil you, share my dreams with you
    Wanna love you with urgency
    Give you, everything
    Spoil you with enjoyment
    Spoil you

    Writer(s): Gregory Promise Bortey Newman, Oluwatosin Oluwole Ajibade, Alastair O'Donnell "AoD", Tudor Monroe (Tudor Rose) & Efosa.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Mariana

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!