Dunnie & Oxlade – Overdose (Remix) Lyrics

Dunnie & Oxlade – Overdose (Remix) Lyrics
Overdose (Remix)
Dunnie & Oxlade
    Lyrics copied!
    Overdose (Remix) Album Art
    "Overdose (Remix)." - Dunnie & Oxlade

    Album: Overdose (Remix) - Single
    Track No: 01
    People dey ask me say
    Wetin you give me chop odo
    I dey tell dem say
    Wetin you give me na just love
    I dey ask you say
    Wetin you give me chop odo
    You dey tell me say
    Wetin you give me na just love
    Juma sosoliso ajuma
    Where you go I wanna go ajuma
    Baby boy sosoliso ajuma
    Oh ajuma catch my heart
    Juma baby boy sosoliso ajuma
    Where you go I wanna go ajuma
    Baby boy sosoliso ajuma
    Eh you have captured my heart o
    Love me, love me
    The way that you give me love na wa
    Touch me, touch me
    The way that you give me love na wa
    Overdose, overdose o
    The way that you give me love na wa
    Overdose, overdose o
    The way that you give me love na wa
    Love me, love me
    The way that you give me love na wa
    Touch me, touch me
    The way that you give me love na wa
    Overdose, overdose o
    The way that you give me love na wa
    Overdose, overdose o
    The way that you give me love na wa
    Legend o
    Oxlade from africa
    Everything I got for you is true love o
    Yeah ah ah
    Yeah ah ah
    I no go marry another person except you
    Aje ah ah
    Aje ah ah
    Overdose, overdose
    Gimme lovinʼ overdose
    Overflow, overflow
    Money ontop your head overflow
    Overdose, overdose
    Gimme lovinʼ overdose
    Overflow, overflow
    Spend the raba overflow
    Cos I want you
    Love me, love me
    The way that you give me love na wa
    Touch me, touch me
    The way that you give me love na wa
    Overdose, overdose o
    The way that you give me love na wa
    Overdose, overdose o
    The way that you give me love na wa
    Love me, love me
    The way that you give me love na wa
    Touch me, touch me
    The way that you give me love na wa
    Overdose, overdose o
    The way that you give me love na wa
    Overdose, overdose o
    The way that you give me love na wa

    Writer(s): Dunni Alexandra Lawal, Olaitan Abdulrahman Ikuforiji & Raheem Oluwaseun.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Overdose (Remix)

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!