T.I BLAZE – Popori (Sped up) (feat. Balloranking) Lyrics

T.I BLAZE – Popori (Sped up) (feat. Balloranking) Lyrics
Popori (Sped up)
T.I BLAZE (feat. Balloranking)
    Lyrics copied!
    Popori (Sped up) Album Art
    "Popori (Sped up)." - T.I BLAZE (feat. Balloranking)

    Album: Dangerous Wavy Baby (Sped up)
    Track No: 04

    Mmm, hmm-mm
    Oh, oh
    Yeah
    Dangerous
    Yeah-ayy, ayy
    I carry Lambo', my paddie carry Bentley
    My paddie carry Bentley (Uh-uh)
    You get me? I carry Lambo', my paddie carry Bentley (My paddie carry Bentley)
    Ahn, won de le yo min setting
    Say 'cause, every second, you go see me grinding (Grinding)
    Uh, money make energy boost (Boost)
    I just wan dey cruise (Cru-'iuse)
    Again, I don jonz (Again, I don jonz)
    Coco make me snooze (Make me snooze)
    Mmm, abi kini gan mon waka? (Kini gan mon waka?)
    Money matter, make me get shingbaka (Me get shingbaka)
    If you get car, no go balance am
    For Peckham, dem dey feel my sound
    Omo iya mi, j'aye Miami
    Ibi t'ofi mi si, ko l'oma ba mi
    See the coming bale, bale-bale
    Omo, malo fiwon wey mi, yeah-yeah
    Popori po-po-po, popori po
    Na who wan popori mi?
    Popori po-po-po, popori po
    Oya, talo fe popori mi?
    Totori to-to-to, totori to
    Who wan totori mi?
    Popori po-po-po, popori po
    Won de le popori mi
    Baba God l'oni ma gbadun lo
    Say me get money, me flenjo
    Aseyiowun ma l'Olohun na
    Nobody fit know as e take dey work
    Work oh, work oh
    If you no work, you no go chop oh
    Ten toes, ten toes
    Me, I stand gidigba, all the bags dem ah chasing
    Already ati mo pe, oje l'oje
    Pull to my crib, I got double Benz
    Ile nyo, ma te'le jeje
    I left my home and beat my chest say
    "Even if I regret, on the road, no going back"
    In my dream, I see millis on my neck, but e go set oh
    Popori po-po-po, po-po-po
    Na who wan popori mi?
    Popori po-po-po, po-po-po
    Na who wan popori mi?
    Sho-Shoki sho-sho-sho, sho-sho-sho
    Kilotun soh l'eni? E-e-e-e
    Already ati mo pe, oje l'oje
    Pull to my crib, I got double Benz
    Ile nyo, ma te'le jeje
    I left my home and beat my chest say
    Even if I regret, on the road, no going back
    In my dream, I see millis on my neck, but e go set oh
    (Sunshine)

    Writer(s): Balloranking & T.I BLAZE.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Popori (Sped up)

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!