Sean Tizzle & L.A.X – No Shame Lyrics

Sean Tizzle & L.A.X – No Shame Lyrics
No Shame
Sean Tizzle & L.A.X
    Lyrics copied!
    No Shame Album Art
    "No Shame." - Sean Tizzle & L.A.X

    Album: No Shame - Single
    Track No: 01
    (Dawg!)
    (Ayiii)
    Falila kẹ tan o, normal
    Ọmọ to tun ja ni (proper)
    Ah, o ti gba alawee (corper)
    Eh, normal for sure (eh-ahn eh)
    To ba fẹ jokoto, jokoto
    To ba fẹ jakata-jakata
    Ṣá ma ṣe'di wereke
    E normal for sure
    Wetin be shame? Make e catch me (aje)
    This your body no go pass me (God forbid)
    No be say kongi dey catch me (body dey kwe)
    Na your body wey dey jazz me (normal)
    Your manya just dey shark me (yaya waya)
    K'ori mi to fa'na, ẹ wọn'mi si (eh your manya)
    No be say kongi dey catch me (body dey kwe)
    Na your body wey dey jazz me (normal)
    Ọmọ mi gbe wọn rin o (ye)
    Gbe wọn rin o (ah)
    Jàwọn laya, ko jẹ ko mi o
    Make I know if you need company o
    Ẹyin mama, ẹ lọ sẹmpẹ
    Oya, come closer (closer)
    Enter your body like smooth criminal (criminal)
    Owo mo na, mi o ṣe talika
    Afọlabi, money controller (for sure)
    Wetin be shame? Make e catch me (aje)
    And this your body no go pass me (God forbid)
    No be say kongi dey catch me (body dey kwe)
    And na your waist wey dey jazz me (normal)
    Your manya just dey shark me (yaya waya)
    K'ori mi to fa'na ẹ wọn'mi si (eh your manya)
    No be say kongi dey catch me (konji go dey catch)
    And na your waist wey dey jazz me (ehn, bebe-bebe)
    Ehn, Falila, oya, give me that
    Jẹ ka ṣeré fiki-fiki
    Oya, gimme pass
    The money dey for the goody bag o
    For the Gucci bag o, get the Gucci bag, oh-eh
    Na the thing you dey do to me (do to me)
    Make you just dey do am dey go
    Ah-ah-ah-ah-ah
    (Iyẹn normal, for sure)
    Wetin be shame? Make e catch me (aje)
    This your body no go pass me (God forbid)
    No be say kongi dey catch me (body dey kwe)
    And na your waist wey dey jazz me
    Your manya just dey shark me (aje)
    K'ori mi to fa'na, ẹ wọn'mi si (manya)
    No be say kongi dey catch me
    And na your waist wey dey jazz me
    (Bebe, my bebe) (aje)
    (Ehn-ehn, God forbid)
    (Hmm-hmm, baddie, bebe-bebe)
    (Eh-eh, ọmọ ọlọpẹ) (normal)
    (Bebe, my bebe)
    (ehn-ehn, bebe)
    (Hmm-hmm, baddie, bebe-bebe)
    (Eh-eh, ọmọ ọlọpẹ)
    (Dawg)

    Writer(s): Damilola Afolabi, Morihanfen Oluwaseun & Ayotunde Micheal Tundaylawal.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    No Shame

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!