Ayo Maff – Realness Lyrics (feat. Chike) Lyrics

Ayo Maff – Realness Lyrics (feat. Chike) Lyrics
Realness
Ayo Maff & Chike
    Lyrics copied!
    Realness Album Art
    "Realness." - Ayo Maff & Chike

    Album: Prince of the Street
    Track No: 02

    Oh oooo oooo
    Oh oooo oooo

    I didn't see this coming
    I didn't see this coming
    When I need you my padi
    You no dey there for me

    I didn't see this coming
    Omo tolani my baby
    Se lon pe oru ko mi
    E ma pe ori mi ni bi

    Hmmm mogbe
    Ha oshey
    Dey play
    How much I go pay
    To see the realness in you
    To see the realness
    To see the realness in you
    To see the realness

    Ife nke gi adika ichi
    Abeg no corner me
    Medicine no work for me
    See I didn't see this coming

    Ife nke gi adika ichi
    Abeg no bother me
    Wetin I no do for you
    I treat you personally

    My only soul
    My only soul
    My only soldier
    I give you all
    I give you all
    No need to pour watеr

    Nekwamu kamno na nsogbu
    M'awokwa loner
    Hmm, hmm, hmm, oh, na, na
    I see your real facе

    Hmmm mogbe
    Ha oshey
    Dey play
    How much I go pay
    To see the realness in you
    To see the realness
    To see the realness in you
    To see the realness
    Ife nke gi adika iche
    Abeg no corner me
    Medicine no work for me
    See: I didn't see this coming

    Ife nke gi adika iche
    Abeg no bother me
    Wetin I no do for you
    I treat you personally

    Writer(s): Ayo Maff, Chike.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Realness

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!