Burna Boy – Wetin Dey Sup Lyrics

Burna Boy – Wetin Dey Sup Lyrics
Wetin Dey Sup
Burna Boy
    Lyrics copied!
    Wetin Dey Sup Album Art
    "Wetin Dey Sup." - Burna Boy

    Album: Twice As Tall
    Track No: 13

    Fu-fu-fu...
    Funkula

    I no be one of those men wey dey fear toto fuck nyash
    Check am, na kpa goro kpa
    Me I know say everybody got to die one day buried six feet under golo ta

    Aje, why we no go jaiye o, wetin dey sup
    Tell my brother jeun soke o, everything is okay o, wetin dey sup
    To ba je, ikan to ba fe je it's allowed o wetin dey sup
    Abajo, to ni ki ma so mo, wetin dey sup

    Cause I no fit depend on talk
    Dem go disrespect on top
    Then I show dem wetin dey sup
    As I, dey my own, na me know wetin dey come
    You're waiting in vain, I'm overtaking again

    Start to dey dance
    Put your cap to the back
    If you know say na kpa goro kpa
    Cause I came with the gang
    Dem know say we bad to the max
    We no come here to come gallivant
    I dey tell paddyman cause I wise like el taliman
    If you no think am well e go hang
    Dem go want carry chance
    Wey you give dem spoil your dance
    As for me that one no be my plans

    Wetin dey sup, wetin dey play, I no pay attention of course
    Wetin you hear, wetin dem talk, I'm watching my back and facing my front
    Truth dey bitter, needing no salt
    Cause e no be rice and beans and ponmo
    Me and my people don dey consult, make we dey understand wetin dey sup

    Aje, why we no go jaiye o, wetin dey sup
    Tell my brother jeun soke o, everything is okay o, wetin dey sup
    To ba je, ikan to ba fe je it's allowed o nothing dey sup
    Abajo, toni ki ma so mo, wetin dey sup

    Pick dem one by one
    Make me burst my gun
    Poisonous like a long python
    Gunfiring, 911 dialing
    We never liked the sound of dem sirens
    They only respect the money and the violence
    So I get to show dem wetin dey sup

    I no be one of those men wey dey fear toto fuck nyash
    Check am, na kpa goro kpa
    Me I know say everybody got to die one day buried six feet under golo ta
    Make nobody tell my people make we try golo ta
    But if no be sake of one or two things you sef know say down you go down

    Wetin dey sup, wetin dey play, I no pay attention of course
    Wetin you hear, wetin dem talk, I'm watching my back and facing my front
    Truth dey bitter, needing no salt
    Cause e no be rice and beans and ponmo
    Me and my people don dey consult, make we dey understand wetin dey sup

    Aje, why we no go jaiye o, wetin dey sup
    Tell my brother jeun soke o, everything is okay o, wetin dey sup
    To ba je, ikan to ba fe je it's allowed o nothing dey sup
    Abajo, to ni ki ma so mo, wetin dey sup

    Cause I no fit depend on talk
    Dem go disrespect on top
    Then I show dem wetin dey sup
    As I dey my own, na me know wetin dey come
    You're waiting in vain, I'm overtaking again

    The way the act is the way you know
    That's the impact
    The beautiful impact that we have on the people
    There's a lot of music that's out right now but the shit ain't at- it ain't life

    Writer(s): Burna Boy.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Wetin Dey Sup

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!