King Promise – Oh Yeah (feat. Mr Eazi) [Remix] Lyrics

King Promise – Oh Yeah (feat. Mr Eazi) [Remix] Lyrics
Oh Yeah [Remix]
King Promise (feat. Mr Eazi)
    Lyrics copied!
    Oh Yeah [Remix] Album Art
    "Oh Yeah [Remix]." - King Promise (feat. Mr Eazi)

    Album: Oh Yeah (feat. Mr Eazi) [Remix] - Single
    Track No: 01
    Nana, nana, na yeah, yeah
    Killbeatz let's go
    Oh-ah-ah
    King, King Promise baby girl
    Oh yeah, oh yeah
    That thing you dey do wey dey make me say
    Oh yeah, oh yeah
    That thing you dey do dey make me craze
    Fa ma me fa kyɛ me
    That thing you dey do dey make me craze
    Oh yeah fa ma me
    That thing you dey do
    Ɔhemaa bra me kyɛn, bra me kyɛn
    Me hemaa bra me kyɛn
    Come make I put this thing on you
    Ɔhemaa bra me kyɛn
    Oh oh, bra me kyɛn
    Me hemaa bra me kyɛn
    Come make I put this thing on you
    Yeah! Make I tell you some story
    Girl, you are the one for me
    I dey your side day and night
    Anytime wey you want me
    Make I tell you some story o
    My girl say na you the one for me
    I dey your side day and night
    Anytime wey you want me
    Aah, just the things you do
    Just the things you do
    Wey dey blow my mind
    I just wanna hold you tight
    And baby, just wanna look at you
    Just wanna look at you
    Wey dey blow my mind
    Baby, you are too fine ye
    Oh yeah, oh yeah
    That thing you dey do wey dey make me say
    Oh yeah, oh yeah
    That thing you dey do dey make me craze
    Fa ma me fa kyɛ me
    That thing you dey do dey make me craze
    Oh yeah, fa ma me
    That thing you dey do
    Ɔhemaa bra me kyɛn, bra me kyɛn
    Me hemaa bra me kyɛn
    Come make I put this thing on you
    Ɔhemaa bra me kyɛn, bra me kyɛn
    Me hemaa bra me kyɛn
    Come make I put this thing on you
    Zaggadat
    I wanna be the one for you
    I wanna be the only man for you
    Every song I dey sing, I dey vibe for you
    Yeh! This night I go die for you
    Ye! Bra me kyɛn
    You know say long time me I been wait
    Mi lobi ba yi mi masɛɛ
    You know say long time me I been wait
    Baby, you go kill me with your body
    Donʼt tell me Ghana girl go kill me with your vibe eh
    If I leave you Iʼll be nobody
    Baby, put on me make I feel your body
    Ɔhemaa bra me kyɛn, bra me kyɛn
    Me hemaa bra me kyɛn
    Come make I put this thing on you
    Ɔhemaa
    Bra me kyɛn yeah
    Me hemaa bra me kyɛn
    Come make I put this thing on you
    Hewכ mikεbo baaya, mikεbo baya
    Bo ji moni mikεbo baaya
    Hεwכ ni mikε, kaa kwε mɔko, mɔko
    Mikε kaa kwε mɔko, mɔko
    Hewכ mikεbo baaya, mikεbo baya
    Bo ji moni mikεbo baaya
    Hewכ ni mikε kaa kwε mɔko, mɔko
    Mikε kaa kwε mɔko, mɔko
    Mikεbo baaya, mikεbo baya
    Bo ji moni mikεbo baaya
    Hεwכ ni mikε, kaa kwε mɔko, mɔko
    Mikε kaa kwε mɔko, mɔko
    Mikεbo baaya, mikεbo baya
    Bo ji moni mikεbo baaya
    Hewכ ni mikε kaa kwε mɔko, mɔko
    Mikε kaa kwε mɔko, mɔko

    Writer(s): King Promise.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Oh Yeah [Remix]

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!