Jinmi Abduls & Oxlade – Greed Lyrics

Jinmi Abduls & Oxlade – Greed Lyrics
Greed
Jinmi Abduls & Oxlade
    Lyrics copied!
    Greed Album Art
    "Greed." - Jinmi Abduls & Oxlade

    Album: Greed - Single
    Track No: 01
    Eh
    Arewa
    I no fit do without you my love
    No no no my love
    I no fit do without you my love
    Oh my love
    I'm begging you take it easy on me
    I cheat on my woman because of greed
    It was the devil's doing
    Say a prayer for me
    Oh my love
    I'm begging you take it easy on me
    I cheat on my lady because of greed
    It was the devil's doing
    Say a prayer for me
    Baby if you go
    You carry my heart go
    Baby if you leave
    You take my heart and leave
    I no fit do without you my love
    Man of God
    Please beg Abena make she no vex for me
    Because I cheat on my Princess because of greed
    Be like say dem give me something chop o e
    No it's not like me
    Oga pastor o
    Biko beg my woman make she no vex for me
    Because I cheat on my Princess
    Because of money and kudi
    Normally I no dey do like that o
    And I swear it's not like me
    Baby if you go
    You carry my heart go
    Baby if you leave
    You take my heart and leave
    (I cheat on my cheat cheat on my)
    (I cheat on my cheat cheat on my woman)
    (Oh my God o)
    Oh my God
    Father save us from these daughters of Eve
    You steal my heart
    Girl na you be with me
    (FOCUS)

    Writer(s): Oluwafeyijinmi Abdulsalami, Olaitan Kuforiji & Chase Music Nigeria.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Greed

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!