KOJO BLAK, Joeboy & King Promise – Excellent (Remix) [feat. Kelvyn Boy] Lyrics

KOJO BLAK, Joeboy & King Promise – Excellent (Remix) [feat. Kelvyn Boy] Lyrics
Excellent (Remix)
KOJO BLAK, Joeboy & King Promise (feat. Kelvyn Boy)
    Lyrics copied!
    Excellent (Remix) Album Art
    "Excellent (Remix)." - KOJO BLAK, Joeboy & King Promise (feat. Kelvyn Boy)

    Album: Excellent (Remix) [feat. Kelvyn Boy] - Single
    Track No: 01
    Only you bad affi hit my chest
    Hmmm
    Your back asset
    E no dey make my jumba rest
    Hmmm
    Mi sima jorley
    Bani oba ti mi kpongɔ nɔ
    Hmmm
    Baby, gongo aso
    You dey see am
    You no fit kill am for my head
    I need to know where you dey
    Oya send me your locá cá
    Sharperly girl no delay oh
    Gmɛnɛ saa nɔ dede
    I need to know where you dey dey oh
    Send me your locá cá
    Sharperly girl no delay oh
    Gmɛnɛ saa nɔ dede
    Come cool my heater oh
    Excellent
    Excellent oh
    Excellent
    Mmm
    Excellent
    You go put me for emergency
    Shawty excellent
    Excellent oh
    Excellent
    Mmm
    Excellent
    You go put me for emergency
    Every time I see you I say wow
    Omaema you dey make me wanna shout
    Oh for your matter I go do partial
    Go get anything you want you can take my black card
    Abena make you whine your waist
    Your fire dey burn and me no wan cool it
    Call me anytime whether night or day
    If I be the gun na you be the bullet o
    Oreke gbe sumɔ mi
    Wa sun momi
    My love o touch my body
    Make I rock your body til the early morning
    Non-stop o heavy loving
    Oreke gbe sumɔ mi
    Wa sun momi
    My love o touch my body
    Make I rock your body til the early morning
    Non-stop o heavy loving
    I need to know where you dey
    Oya send me your locá cá
    Sharperly girl no delay oh
    Gmɛnɛ saa nɔ dede
    I need to know where you dey dey oh
    Send me your locá cá
    Sharperly girl no delay oh
    Gmɛnɛ saa nɔ dede
    Come cool my heater oh
    Excellent
    Excellent oh
    Excellent
    Mmm
    Excellent
    You go put me for emergency
    Shawty excellent
    Excellent oh
    Excellent
    Mmm
    Excellent
    You go put me for emergency
    Awula baaha mi noko ni mihu maha bo noko
    Feemɔ mi noko ni mikɛ ishika fɛɛ aha bo
    Oha mi kpokpo kɛ ji mina osɛn kpokpo
    Tsi obɛnkɛ mi awula twe ben mi ehh ɔbaa
    Her body 10 over 10
    You can not touch that you can not touch that
    Body so thin girl your waist
    They can not match that they can not match that
    Face card can never decline they can not touch that
    From Monday straight to Sunday
    I go put you for emergency
    Oh
    Excellent
    Excellent oh
    Excellent
    Mmm
    Excellent
    You go put me for emergency
    Shawty excellent
    Excellent oh
    Excellent
    Mmm
    Excellent
    You go put me for emergency
    Girly I need you
    You make a man feeling you
    All I want is you
    Oya tell me what I no fit do
    I dey eye you
    Whatever you want, I go give you
    Oh my baby boo
    Mmm, 24/7 girl I'm ready
    Body setti
    Kotomashi
    Fa ma me baby
    Wanna do many things
    Very crazy
    Now she's telling me say she be gen z
    And she rocking Fendi
    Pull up in a Benzi
    Bum bum dey offend me when she bending
    You go put me for emergency

    Writer(s): MacDonald Adotey Braide, Joseph Akinwale Akinfenwa Donus, Gregory Bortey Newman, Kelvin Brown, Gabriel Addo Mensah & Isaac Nii Yemo Odoi.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Excellent (Remix)

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!