BNXN & Sarz – Already Lyrics

BNXN & Sarz – Already Lyrics
Already
BNXN & Sarz
    Lyrics copied!
    Already Album Art
    "Already." - BNXN & Sarz

    Album: The Game Needs Us
    Track No: 03

    The number you have dialed is not available
    chorus
    I for follow you party
    Ise mi Lo n re mi
    I gats work for my money steady
    Before they call me ole ni
    Omo shout out to the ones wey love me
    Oritse ni won fe mi
    Baba this year make my money plenty
    I said it already
    verse
    My circumstances changed me
    If you love me, please show me
    Dyna say she go show me shege
    I′m not Daddy showkey
    Make them no talk say them give me promo
    Not me omo ologo
    Beere mi lowo awon ton choko
    Awon mo mi l'eko
    Ejo won ni kin gbe won shepe
    Kosi eke I play reggae
    E don tey since my matter cast o
    E reach Toronto
    It′s all love till they love you no more
    Go ask my padi o
    What went wrong with my team don't ask me
    I said it already
    chorus
    I for follow you party
    Ise mi Lon re mi
    I gats work for my money steady before they call me ole ni
    Omo shout out to the ones wey love me oritse ni won fe mi
    Baba this year make my money plenty
    I said it already
    verse
    Opolo e gbodo ma shey kini?
    Opolo e gbodo ma kaku sare ni o
    Opportunities wey dem been give me
    I ain't ever take any of it lightly o
    I′m mister incredibly credible
    Dominate the stereo
    This rodeo ain′t for you niggas
    O ye ke ti Dami mo
    I be top player
    The game fucking needs us
    Na me go do the work
    I can't fuck this up
    chorus
    Ise mi Lon re mi
    I gats work for my money steady before they call me ole ni
    Omo shout out to the ones wey love me oritse ni won fe mi
    Baba this year make my money plenty o
    I said it already

    Writer(s): Daniel Benson, Osaretin Osabuohien.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Already

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!