Shatta Wale & Tekno – Incoming Lyrics

Shatta Wale & Tekno – Incoming Lyrics
Incoming
Shatta Wale & Tekno
    Lyrics copied!
    Incoming Album Art
    "Incoming." - Shatta Wale & Tekno

    Album: Konekt
    Track No: 02
    All chase is my peace of mind
    E get some things that I don’t subscribe
    Bad from time for a long long time
    From a long long time
    I know they can see me coming
    From afar fire burning
    Remember when you dey do me corny
    Long enough I’ve been running
    Tell that man make them give me space o
    Me gun burst fire blaze o
    Cos we don see many days o
    Long enough we’ve been running
    Should incase o
    Tell dem make dem comot for my face o
    Oh Lord, me nah fit relate o
    Only dollar and the pounds o
    I dey chase o
    I know they can see me coming
    From afar fire burning
    Remember when you dey do me corny
    Long enough I’ve been running
    Tell that man make them give me space o
    Me gun burst fire blaze o
    Cos we don see many days o
    Long enough we’ve been running
    We’ve been blessed o
    Many things I no fit yarn for the stable
    I’m so grateful
    Never think I forget how you dey protect, mmmm
    All I want is my peace of mind
    E get some things that I don’t subscribe
    Bad from time for a long long time
    Ọmọ I know say, say the sun gon shine
    Work nonstop till I reach my prime
    And I work nonstop till I get dem whine
    Everything solid and
    E be thing and
    She dey whine am, mmm
    Should incase o
    Tell dem make dem comot for my face o
    Oh Lord, me nah fit relate o
    Only dollar and the pounds o
    I dey chase o
    I know they can see me coming
    From afar fire burning
    Remember when you dey do me corny
    Long enough I’ve been running
    Tell that man make them give me space o
    Me gun burst fire blaze o
    Cos we don see many days o
    Long enough we’ve been running
    I know they can see me coming
    From afar fire burning
    Remember when you dey do me corny
    Long enough I’ve been running
    Tell that man make them give me space o
    Me gun burst fire blaze o
    Cos we don see many days o
    Long enough we’ve been running

    Writer(s): Ikechukwu Anthony Offiah t/as King Perryy, Augustine Miles Kelechi Okechukwu t/as Tekno, Chibuzor Franklyn Amajuoyi, Nnamdi Kennedy Amajuoyi & Oluseun John Abisagboola t/as Bankulli.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Incoming

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!