Wande Coal – Nobody Holy Lyrics

Wande Coal – Nobody Holy Lyrics
Nobody Holy
Wande Coal
    Lyrics copied!
    Nobody Holy Album Art
    "Nobody Holy." - Wande Coal

    Album: Legend Or No Legend
    Track No: 01
    Don't tell me (Iskaba)
    Something that
    Can come to kill them
    This is my kingdom

    Na who talk say dem holy ehh ehh
    Na who dem talk say marry eh
    Nobody holy, nobody holy o
    No come dey tell me dey tell me a story o
    No come dey tell me, nobody dey kpoli o
    Pass me the kpoli padi mi Okoli o
    No come dey tell me dey tell me a story o
    I no dey judge nobody dey holy o
    Everybody for this world dey kpoli o
    I no fit tell you say me sef I holy o

    Na your fault (Na your fault)
    E be like say you no know say na your fault (Na your fault)
    By default, we dey give dem by default (By default)
    We dey get the money, omo na by force (Na by force)

    Na my choice, omo na because (Na because)
    E dey feel like say I dey for air force (Air force)
    Na the clause, na the contract and the clause (And d clause)
    Multiplication, omo and the plus (And the plus)

    And the way to shamanya
    Ayama no dey do rubbish, ayama eh
    No come dey do rubbish, ayama
    Ayama, no dey do rubbish ayama eh

    See the way my people living, I'm feeling so bad
    I don't know how to tell them or teach them how to act
    Don't know how to preach cos me I no be pastor
    I don't want to be a pastor

    Nobody holy, nobody holy o
    No come dey tell me dey tell me a story o
    No come dey tell me nobody dey kpoli o
    Pass me the kpoli padi mi Okoli o
    No come dey tell me dey tell me a story o
    I no dey judge nobody dey holy o
    Everybody for this world dey kpoli o
    I no fit tell you say me sef I holy o

    Na your fault (Na your fault)
    E be like say you no know say na your fault (Na your fault)
    By default, we dey give dem by default (By default)
    We dey get d money, omo na by force (Na by force)

    Na my choice, omo na because (Na because)
    E dey feel like say I dey for air force (Air force)
    Na the clause, na the contract and the clause (And the clause)
    Multiplication, omo and the plus (And the plus)

    Vuela mi talento
    Traigo la luz sobre mi gente
    Quizá para ti sea diferente
    Siempre a lomos de mi presente
    Represento mi sentimiento
    Nadie puede venir y cambiar mi mente
    Sé lo que quiero, lo que quiero
    Voy siempre paciente
    Sé lo que espero

    Iskaba

    Writer(s): Wande Coal.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Nobody Holy

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!