Asake – Peace Be Unto You (PBUY) Lyrics

Asake – Peace Be Unto You (PBUY) Lyrics
Peace Be Unto You (PBUY)
Asake
    Lyrics copied!
    Peace Be Unto You (PBUY) Album Art
    "Peace Be Unto You (PBUY)." - Asake

    Album: Mr. Money With The Vibe
    Track No: 04

    Tune in to the king of sounds and blues
    Ololademi Asake
    Eh, help me, help me, help me, help me
    Help me, help me, help me, help me
    E dey carry me dey go where I no know
    Padi mi hustle lo
    Shodigba ti nba ni ko buckle up
    Alaye mi sare te button lo
    Gbogbo nkan kan na ma fin jogor joor, joor
    Ka lo shey shopping joor
    I no dey send, I dey chop my life
    Hundred percent we dey gbadun lo
    Awon ti o fe wa, kan ma strugglе lo, lo
    The money long 'cause I don pashe
    Now еverybody want to tear my shirt
    I just blow but omo I know my set
    Before dem use me, I go use my sense, my sense
    Omo ba ton pashe
    Anita, 'nita, 'nita, 'nita, go down se
    Omo dudu, omo pupa, emi lan ma fe
    Range rover meji, elo lo ma je, je, je
    As-salam, alaykum
    I get many, many, disciple
    Mo taka, oshi danu
    Oluwa shower me your blessings times two
    Odejowo, jowo
    Odejowo, jowo, kodahun
    Kodahun
    In every situation make I no lose
    Make I no lose
    Emi o shakomo, Olorun
    Je kawon padi mi ma bisa, thank you
    Emiliano rora, koshama rora
    Iwo nikan ni corner, mo da e mo tan now
    'Cause you dey para pass your mother
    Bara, baraka de sallah
    Ilefo chameleon, mo ti gbewon debe, debe
    The money long 'cause I don pashe
    Now everybody want to tear my shirt
    I just blow but omo I know my set
    Before dem use me, I go use my sense, my sense
    Omo ba ton pashe
    Anita, 'nita, 'nita, 'nita, go down se
    Omo dudu, omo pupa, emi lan ma fe
    Range rover meji, e lo ma je, je, je
    As-salam, alaykum
    I get many, many, disciple
    Mo taka, oshi danu
    Oluwa shower me your blessings times two
    Odejowo, jowo
    Odejowo, jowo, kodahun
    Kodahun
    In every situation make I no lose
    Emi o shakomo, Olorun
    Je kawon padi mi ma bisa, thank you

    Writer(s): Ololade Ahmed.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Peace Be Unto You (PBUY)

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!