Mut4y – Commando (feat. Wizkid & Ceeza Milli) Lyrics

Mut4y – Commando (feat. Wizkid & Ceeza Milli) Lyrics
Commando
Mut4y (feat. Wizkid & Ceeza Milli)
    Lyrics copied!
    Commando Album Art
    "Commando." - Mut4y (feat. Wizkid & Ceeza Milli)

    Album: Commando (feat. Wizkid & Ceeza Milli) - Single
    Track No: 01
    Yh yh...
    Odi.Odi...(?)
    Starboy(?)...
    The love wey you give me girl e dey high pass palmi...
    Spellz
    Omalicha girl you sweet pass jollof ohhhwa...
    Apuruka something come and cool my temper oh.
    My baby see wetin you carry oh le le ohhhh...
    Baby whine oh shake ehnn whine commando whine and dance commando ehnn
    Whine and my baby go down low shake oh shake oh what you dance
    You don't know whine and dance commando whine and my baby go down low
    (?)
    Ehn
    Oh baby oya move oya baby whine yoma fine
    Chioma say nah you be the one I dey want oh...
    Every day she listen to my song... She dey do it all night long...
    I tell her say nah she I want she say nah me wey she dey want yeh
    Yeh.oh baby whine oh shake ehnn go down low whine oh baby go down
    Low ehnn baby shake commando ehnn baby whine oh shake oh commando
    Ehnn whine am baby go down low ehnn whine for me you be commando...
    (?)
    CEEZA MILLI
    Aye...
    Girl I wanna feel your body on my body...
    I no really wanna waste your time girl...
    Girl I for like make you sef come be my paddy...
    (Spellz) now you get knocking at your door gat me knocking cos nobody
    Love her better girl I dey beg you make I enter finito lateoh girl
    Come whine for papito fiesta fiesta when you boogie down I dey
    Mental the way you whine oh yea my baby dance reggae and Calypso...
    Oh Baby whine oh shake oh ehnn
    Go down low whine am baby go down low baby shake commando ehnn baby
    Whine oh shake oh commando ehnn whine am baby
    Go down low ehnn whine for me you be commando
    (?)
    Spellz
    (?)
    The love wey you give me girl e dey high pass palmi omalicha girl you
    Sweet pass jollof ohhwa apuruka something come and cool my temper oh
    My baby see wetin you carry oh le le oh baby whine oh shake oh ehnn
    Whine commando whine and dance commando ehnn whine and my baby go
    Down low shake oh shake oh ehnn shake for the
    Daddy you don't know whine and dance commando ehnn...

    Writer(s): Spellz, Ceeza Milli, Wizkid, MUT4Y.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Commando

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!