SPINALL – Gimme Luv (feat. Olamide) Lyrics

SPINALL – Gimme Luv (feat. Olamide) Lyrics
Gimme Luv
SPINALL (feat. Olamide)
    Lyrics copied!
    Gimme Luv Album Art
    "Gimme Luv." - SPINALL (feat. Olamide)

    Album: Gimme Luv (feat. Olamide) - Single
    Track No: 01
    Oh my baby girl, baby girl oo (oh baby)
    I'm feeling your style and I dey gel oo (oh baby)
    When I am with you I no dey feel alone, lone lone
    Because I love you so (oh baby)
    Oya come gimme love oh
    Come gimme love oh eh
    My baby come gimme love oh
    Come gimme love oh eh
    Oya come gimme love oh
    Come gimme love oh eh
    Come gimme love oh
    Come gimme love oh eh
    Baby girl you fine girl no be small (oh baby)
    And the way you whine girl no be small (oh baby)
    My chocolate koko my scene
    I like it when you whine like a machine (oh baby)
    Oya baby put am for reverse (oh baby)
    Making the people dey relax (oh baby)
    Fine baby shy you no dey gree (oh baby)
    Turn around three sixty degrees (oh baby)
    Aaah give me kiss
    Sweet like America biscuite
    Your body na fire
    Baby I can feel the breeze
    Aaah, gimme love
    Sweet like Nigeria Jollof
    I know you love this song
    Na baddo and Spinall
    Oya come gimme love oh
    Come gimme love oh eh
    My baby come gimme love oh
    Come gimme love oh eh
    Oya come gimme love oh
    Come gimme love oh eh
    Come gimme love oh
    Come gimme love oh eh
    Ah, baby girl kini level (level)
    Shay na, sweet loving you dey pedal (pedal)
    Ah, body yen tun fresh
    Bi omo de tosho wa ni nu cradle
    Malo su malo gentle
    Cus the water still dey hot for the kettle
    Ah, make you whine make you bend low
    Make you whine like you all alone in your bedroom
    Oya baby go down low na (go down)
    Berelome komaro na (komaro)
    Baby order more na (order more)
    I don't want another one (another one)
    Oya baby cover wan na
    Can you be my lover girl (my lover girl)
    I see your nyash and then I yopa
    Baby arrest me like olokpa
    Oh my baby girl, baby girl oo (oh baby)
    I'm feeling your style and I dey gel oo (oh baby)
    When I'm with you I no dey feel alone, lone lone
    Because I love you so
    Oya come gimme love oh
    Come gimme love oh eh
    My baby come gimme love oh
    Come gimme love oh eh
    Oya come gimme love oh
    Come gimme love oh eh
    Come gimme love oh
    Come gimme love oh eh
    Ladies, DJ Spinall
    Baddo, we in the building
    Top boy, eh
    I love you men, I love you

    Writer(s): Oluseye Sodamola & Olamide Adedeji.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Gimme Luv

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!