BNXN & Seyi Vibez – Set Up Lyrics

BNXN & Seyi Vibez – Set Up Lyrics
Set Up
BNXN (feat. Seyi Vibez)
    Lyrics copied!
    Set Up Album Art
    "Set Up." - BNXN (feat. Seyi Vibez)

    Album: CAPTAIN
    Track No: 02

    All I really care about is my peace
    Stacking my cheese
    Owo mi lo n jẹ ki n demo
    Wetin go make me shine my teeth
    E go be money
    Most of my haters no get work
    Shorty said 'Buju sign on my tits' and I'm like 'Please'
    Me wey I just come from sermon
    Shoutout to Mofeez, he dey give me trees
    Mo n jẹun lo, olo mi mo n demo
    I told my padi one day, I said imma make it some day
    I'm in the club on Sundays, cause I no get work on Monday
    Herh, herh, herh, herh
    I'm still chasing money
    Herh, herh, herh, herh
    I'm still chasing money
    If your baby no like me
    Na set up, because I dey give you joy
    Yo! Fi ijo si o
    If your bọbọ no like me
    Na set up cause I dey give you chop ke'yo
    Fi ijo si o
    If your baby no like me
    Na set up, cause I dey give you chop keyo keyo
    Fi ijo si o
    If your baby no like me
    Na set up, cause I dey give you chop keyo keyo
    Fi ijo si o
    If your bọbọ no like me
    Na set up I dey give you chop ke'yo ke'yo
    Fi ijo si o
    Monday to Sunday, my aura sexy, fine boy
    Melanin, gbẹdu we just dey pop, getting maximum wage
    Champion, heavyweight, mo ni Maserati
    Mo ni bi two dodge, I fit pull up in a rover or a Lamborghini (Sexy, sexy)
    Congrats from Kanye, ability pass Kante
    Before ki n to sa n'le I know say I go blow (Happy people)
    Strongest in my city, gangster in my city, we fear no police
    2pac California, I get babe for London, I get one for Paris
    I get one for Germany, one from Philadelphia (Hey baddie)
    You know say I get gold, you know say I get silver
    My aboki get diamond, ọmọge ṣi gẹgẹ
    If your baby no like me
    Na set up because I dey give you chop keyo keyo
    Fi ijo si o
    If your baby no like me
    Na set up cause I dey give you chop keyo keyo
    Fi ijo si o
    If your bobo no like me
    Na set up I dey give you chop ke'yo ke'yo
    Fi ijo si o

    Writer(s): Daniel Benson & Balogun Afolabi Oluwaloseyi.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Set Up

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!