T-Classic – Fall In Love (feat. Mayorkun) Lyrics

T-Classic – Fall In Love (feat. Mayorkun) Lyrics
Fall In Love
T-Classic (feat. Mayorkun)
    Lyrics copied!
    Fall In Love Album Art
    "Fall In Love." - T-Classic (feat. Mayorkun)

    Album: Fall In Love (feat. Mayorkun) - Single
    Track No: 01
    Classical boy (Shabalistic!)
    (Mix Naija Entertainment)
    Yeah
    Seri maka buri
    Uhn yeah, yeah, yeah
    Mayorkun baby (it's Killertunes)
    We used to play hide and seek
    It was so romantic
    And anytime you leave me girl
    E dey always be like say I sick
    She's just 19 and she dey burst my thing
    She be the only girl wey go fit to give me that kind thing
    Tell me something wey me I no know
    If love no be so
    Girl, there is wahala (there is wahala)
    And your father sef na old soldier baby o
    If I go pass my boundary o
    There is wahala (there is wahala)
    I no fit lie for you
    I don fall in love baby o (baby o I don fall in love)
    And anything I go fit buy for two
    I don fall in love baby oh-oh (baby o I don fall in love)
    See, but your mama don't want us to be
    Your daddy don't want us to stay
    See can't get you out of my head
    See your mama don't want us to be
    Your daddy don't want us to stay
    E dey do me like make we run away
    She stepped on to spoke say
    "Look at me, I no be that kind person
    Me I no dey beg person on this kind matter o"
    Katowi katofo maami
    The girl don grab my thing
    Oriburuku, back to sender o
    Pass me my lighter o
    But mama kan wan me say
    Say make I no peff again
    Say if she no look my face
    There is wahala (there is wahala)
    Girl come tell me say
    Say make I no talk to babes
    Say if I go fall for them
    There is wahala (there is wahala)
    See I don dey trip for you
    I fall for you, you push me to the edge
    Baby o, I done fall in love
    Alatise lo mo atise ara re
    Ife re girl lon cover me o
    Baby o, I don fall in love
    But your mama don't want us to be
    Your daddy don't want us to stay
    Baby o, I don fall in love
    See your mama don't want us to be
    Ana nino, ana nino
    Baby o, I don fall in love
    Tell me something wey me I no know
    If love no be so
    Girl, there is wahala (there is wahala)
    Alatise lomo atise ara re
    Ife re girl lon cover me o
    Baby o, I don fall in love
    Classical boy
    Look at me I no dey like toast person
    See if I wan tell person, I tell am straight o
    Look at me I no dey like toast person
    See if I wan tell person, I tell am straight o
    I no dey like toast person (oh oh)
    See if I wan tell person (Mayorkun, baby) I tell am straight o (I don fall in love)
    Look at me I no dey like toast person
    See if I wan tell person, I tell am straight o
    (Classical boy)
    Uhn, yeah, yeah
    Classical boy

    Writer(s): Otaniyen-Uwa Daniel & Tolulope Ajayi.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Fall In Love

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!