BNXN, Kizz Daniel & Seyi Vibez – GWAGWALADA Lyrics

BNXN, Kizz Daniel & Seyi Vibez – GWAGWALADA Lyrics
GWAGWALADA
BNXN, Kizz Daniel, Seyi Vibez
    Lyrics copied!
    GWAGWALADA Album Art
    "GWAGWALADA." - BNXN, Kizz Daniel, Seyi Vibez

    Album: Sincerely, Benson
    Track No: 05

    Gwagwalada, Gwagwalada
    Gwagwalada, Gwagwalada
    I enter from Abuja go Gwagwalada
    Won ni mo taka sufe si awon ota
    I no fit force am if e don pass my power
    I roll up my shawarma I dey for Gwagwalada
    I enter from Abuja go Gwagwalada
    Won ni mo takasufe si awon ota
    I no fit force I no fit do pass my power
    I roll up my shawarma
    I dey for Gwagwalada
    Mi o fo, maulana
    On God
    Ile ni ile mi Asgard
    I lif lamin, mi j'omo ashami
    Fun mi lowo iya Charley
    Wahabi halo halo
    Mukadam ni Vado
    Can't you see, mo l'owo, mo bad oh
    Bo ju ma ri bi, I call manager
    Drop the song tomorrow sha
    If loving you is a crime
    Baby don't you waste my time
    Dance makosa kupe
    Won mo pe a sun le
    I dey for Gwagwalada
    Coming back mo dapadaaa
    I enter from Abuja go Gwagwalada
    Won ni mo taka sufe si awon ota
    I no fit force am if e don pass my power
    I roll up my shawarma I dey for Gwagwalada
    On to the next one
    Gimme ginger, gimme power omo ele
    You surprise me
    Hold me, girl control me
    On to the next one
    Gimme ginger, gimme power omo ele
    Won ti san wo fun mi
    No be issue at all
    I enter from Abuja go Gwagwalada
    Won ni mo taka sufe si awon ota
    I no fit force am if e don pass my power
    I roll up my shawarma I dey for Gwagwalada
    I enter from Abuja go Gwagwalada
    Won ni mo taka sufe si awon ota
    I no fit force am if e don pass my power
    I roll up my shawarma I dey for Gwagwalada

    Writer(s): Oluwatobiloba Daniel Anidugbe, Seyi Vibez & Daniel Benson.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    GWAGWALADA

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!