Peruzzi – Ola (feat. Mayorkun) Lyrics

Peruzzi – Ola (feat. Mayorkun) Lyrics
Ola
Peruzzi (feat. Mayorkun)
    Lyrics copied!
    Ola Album Art
    "Ola." - Peruzzi (feat. Mayorkun)

    Album: Heartwork
    Track No: 09

    Aii
    Aii
    Damn!
    She say ola ola, ola ola ola ola, ola
    See wahala, hala, hala, hala eh
    Girl am the one for you, I′ll make you feel comfortable
    Yes I'ma show you off, I′ll blow you off and that's just the truth
    I'd do anything for you, give you my kidney too
    Forget my side chicks dem no fit get me, even if dem use juju
    Trust me, I′d come for you
    ′Cause calamity girl I'd burst for you
    Man ah shut down, that thing or two
    Na dem dey rush me, eh
    I′d come for you
    Spiritually physically come for you
    And if you want to play I go call for you
    Ola, Ola show me wahala
    She talk say I no halla but no be why she dey para
    She say oga
    I don send you my aza because say I no answer
    She wan hold me for trouser
    She say ola ola, ola ola, ola, ola, ola eh
    See wahala, hala, hala, hala eh
    She say ola ola, ola ola, ola ola, ola eh
    See wahala, hala, hala, hala eh
    Damn!
    I don't know what to say, she′s unbelievable
    Your body madness, scatter my concept, I don't know what to do
    Ole-ole, oleku
    Peruzzi tell me, wetin man go do?
    She gat me acting like a fool, uh-uh
    Trust me, I′d come for you
    'Cause calamity girl I'd burst for you
    Man ah shut down, that thing or two
    Na dem dey rush me, eh
    I′d come for you
    Spiritually physically come for you
    And if you want to play I go ball for you
    Ola, Ola show me wahala
    She talk say I no holla but no be why she dey para
    She say oga
    I don send you my aza because say I no answer
    She wan hold me for trouser
    She say ola ola, ola ola, ola ola, ola eh
    See wahala, hala, hala, hala eh
    She say ola ola, ola ola, ola ola, ola eh
    See wahala, hala, hala hala eh
    Looo

    Writer(s): Peruzzi, Mayorkun.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Ola

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!