Xbusta – Somebody Crush (feat. Skiibii, Peruzzi) Lyrics

Xbusta – Somebody Crush (feat. Skiibii, Peruzzi) Lyrics
Somebody Crush
Xbusta (feat. Skiibii, Peruzzi)
    Lyrics copied!
    Somebody Crush Album Art
    "Somebody Crush." - Xbusta (feat. Skiibii, Peruzzi)

    Album: Somebody Crush (feat. Skiibii, Peruzzi) - Single
    Track No: 01
    It's Runway
    Xbusta
    Pre bang bang
    There is a man for every woman
    It's Blaise on the beat baby
    I be somebody pikin
    Somebody baby
    I be somebody boyfriend o
    Somebody crush
    I be somebody pikin
    Somebody baby
    I somebody boyfriend o
    Somebody crush
    Eh eh eh
    I belong to somebody
    Eh eh eh
    I belong to somebody
    Eh eh eh
    Like you belong to somebody
    Eh eh eh
    Just Like you belong to somebody
    Somebody first
    I be somebody best
    I be somebody heart wey dey do kpikpikpi for somebody chest
    I be somebody ex
    I be somebody next
    Baby no go let somebody vex
    o feshe lu
    Ayakata
    I like your body o
    o feshe woh
    Ayakata
    I be somebody pikin
    Somebody baby
    I be somebody boyfriend o
    Somebody crush
    I be somebody pikin
    Somebody baby
    I be somebody boyfriend o
    Somebody crush
    Eh eh eh
    I belong to somebody
    Eh eh eh
    I belong to somebody
    Eh eh eh
    Like you belong to somebody
    Eh eh eh
    Just Like you belong to somebody
    Oya kill a mad man, you go know say em get person
    Abi you no dey fear person
    Mind the way you dey near person
    Show people love as boss wey you be
    Mr. Ekeson
    No man is a Island, e mean say people get me
    if you reject me, people go accept me
    No judge time with somebody watch
    You no dey feel me but I be somebody crush
    o feshe lu
    Ayakata
    I like your body o
    o feshe woh
    Ayakata
    I be somebody pikin
    Somebody baby
    I be somebody boyfriend o
    Somebody crush
    I be somebody pikin
    Somebody baby
    I be somebody boyfriend o
    Somebody crush
    Eh eh eh
    I belong to somebody
    Eh eh eh
    I belong to somebody
    Eh eh eh
    Like you belong to somebody
    Eh eh eh
    Just Like you belong to somebody.

    Writer(s): Peruzzi, Skiibii & Xbusta.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Somebody Crush

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!